MR Enjoyment

Kokoboy

0 fans

Kokoboy


2:51

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I pull up with the gang
Pull up in a benz
Look at me dripping in finesse
Na me dey make your boyfriend dey vex
Like I put am under duress
Agba toba lomi ninu ki n pari wo
Make the money make e talk o
Make e jaiye like say no tomorrow
We get money we no dey borrow
Ati rori rori ori ti pa
Ati te button… button ti bo
Any money wey I make I must to chop my life
Any money wey I make
Omo na enjoyment
You can call me mister enjoyment
As I dey Calcu my brain
Owo nla ti wole
Mo jaiye bi oba
Mo gbagbe oshi
Emi gongon mister kofoshi
I no like to complain
I just want to maintain
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Se you dey see wetin I dey see
Na money dey Ooze for my body
Na money dey Ooze for my body
Omo ton so
Wo omo ton so
Momó Aro Wealth he is a big man
Money wey long till thy kingdom come
Awon temi lenu gon
Won tun gidi gon
Strong gidigba afi bi king kong
Alert wole o... jeka pade o
Jeka shaye oo
Gimme pami oo
Mi care toba pami oo
Any money wey I make
Omo na enjoyment
You can call me mister enjoyment
As I dey Calcu my brain
Owo nla ti wole
Mo jaiye bi oba mogba gbe oshi
Emi gongon mister kofoshi
I no like to complain
I just want to maintain
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Se you dey see wetin I dey see
Na money dey Ooze for my body
Na money dey Ooze for my body
Omo ton so
Wo omo ton so
Se you dey see wetin I dey see
Na money dey Ooze for my body
Na money dey Ooze for my body
Omo ton so
Wo omo ton so

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Charles Ilori

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the MR Enjoyment Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "MR Enjoyment Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8542927/Kokoboy/MR+Enjoyment>.

    Missing lyrics by Kokoboy?

    Know any other songs by Kokoboy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Only hope remains, _______"
    A All I need is just a little more time
    B All I want is to be there beside you
    C All kinds of everything remind me of you
    D All together now in no man's land

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kokoboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!