make you mine
Dromon
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Girl i wanna make you mine See as she fine now me i go find her I no go mind buy her good designers My words are final cus i dey like her I no go mind to take her to Jamaica Oh girl am high now What do you like now Make we chill make u roll Make we lie down your body bad now Fit make me to bow down Oh girl am serious i no fit to lie now Am rich fine Girl i wanna make you mine Baby cus am rich fine Girl i wanna make you mine Baby Cus am rich fine Girl i wanna make you mine Baby Cus am rich fine Girl i wanna make you mine Yeah yeah yeah (Yeah) She affi know say dromon be the man them O baby girl shey You no say me no go mind them Make dem dey talk Never me no go reply them Na you i want say na you wey Dey for my head Holla O baby girl I no go mind If them dey holla This kind of girl Fit make my body cold like cooler I wanna drink you up like Coca-Cola Oh baby holla Come rest on my shoulder Fight for your matter I come be like a soulja Any matter wey dem talk about No bother Make you lean on me Make you rest on my shoulder Oya give me good love Real love real love Me i no run show love Real love Me i wanna dance Quick one quick one Me i no dey lie Girl you turning me on Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Oh na Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeahSay Say baby cus am rich fine Girl i wanna make you mine Baby cus am rich fine Girl i wanna make you mine Baby cus am rich fine Girl i wanna make you mine Baby cus am rich fine Girl i wanna make you mine
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"make you mine Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8551125/Dromon/make+you+mine>.
Discuss the make you mine Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In