FLIRT LIFE

SHEFFY B

0 fans

SHEFFY B


2:38

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Aunty fatima bosita
Brother Monday nah
Bonika
Awon
Mejeji
Won na ja wo
Won yata
(Rhythm)

Last night for my bedroom
I could remember
You never let go
You be like
Huckorgan
Ina the wrestle
You doing it fast hard
Girl you bad I swear
Omo dem
Tell me say you bad
It's been a long time
I don Dey hear your story far
Bring your body come close
Make I see Wetin you gat
Bounce your booty
Mk I hear d booty bounce
Yea!
Mama sita
You killing with bounce
It's sound like Konga
I like the way it bounce
Am in love with that sound
I no go fit lie
If you give me one more
I no go reject am
Yeah
If you say
You want some more
I no go fit
Deny you know
I no go do
You bad
You know
Thou am bad
I know
And you bad too
Opkeke

Aunty fatima bosita
Brother Monday nah
Bonika
Awon
Mejeji
Won na ja wo
Won yata
Aunty fatima bosita
Brother Monday nah
Bonika
Awon
Mejeji
Won na ja wo
Won yata

Won so kiri
My mata
Nne hear
No send
Wetin
Dem Dey talk
I move on hea a
Omo ti won so yen gon leyi o
My music keep causing gobe oo
Owo ti won so
Won ti gbede ooo
Plenty money
To kun inu apko shaka
Oya wait!
Kilo fe
Ti mio le se fun e tan
I go give you everything way you Want mention
You Dey high me like claro
Baby cama roll
My energy is there for you
Baby you say
You won know me
But if I let you do I swear
You no go ever leave my side
But now you don know me
You no want to go
But you still won Dey nack aside
Kilo de seh

Aunty fatima bosita
Brother Monday nah
Bonika
Awon
Mejeji
Won na ja wo
Won yata
Aunty fatima bosita
Brother Monday nah
Bonika
Awon
Mejeji
Won na ja wo
Won yata

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Seun Olajide

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the FLIRT LIFE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "FLIRT LIFE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8552210/SHEFFY+B/FLIRT+LIFE>.

    Missing lyrics by SHEFFY B?

    Know any other songs by SHEFFY B? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What's Elvis Presley middle name?
    A Alan
    B Michael
    C William
    D Aaron

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SHEFFY B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!