Unstoppableboy

Mr Royah

0 fans

Mr Royah


3:45
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Looking in their eyes dey dirty Deeping in their heart
They be Evils dem go dey plan make You Fall
Ooh no but me no Send Them Jah keep elevate 
Them Still keeping dey hate but me no Send dem

You wey they hate me
You wey  they gossip
You wey they jealousy
Nah God be my energy
Nah be my medicine
Nah God be my everything
You cannot stop the boy
Nah God be my energy

Wey kre mi dede
Kre mi dede
Kre mi dede
Humble yourself make dem Show you way
Belongs time coming...
Enemies dem see me dem start To funny
As far selophine. no dey rotting
My life go dey sweet Like a Honey
Been grinding all alone nobody Show me love
Doing all my Thing nobody even send me
So mi thank God for the life Am living
Living my best life
Wetin no concerns me I no dey Put my mouth 
I mind my own Business I dey do my thing
If you no like me I dey do my Thing
Weyvooo weyvooo

Where I came from some no Dey appreciate
Dem just want to see you fall Celebrate
But no matter the Weight of elephant no fit 
Cause Earthquake so me concentrate  
So my music must to penetrate Anytime I drop
So them go fit the weight eeh
So Me light up the show
The girls them feel am... Feel Am
So The boys them feel am... Feel Am
So the  girls them feel am... Feel Am
So  The boys them feel am... Feel am
Oya dance to the gbedu no time 
To waist time no time to check Time
Me sip up my wine wahala no Dey finish
Wahala no dey finish ohh Ahhh...
Problem no dey finish ohh Ahhh

Doing all my best anything I do 
Dem must talk if you no fine Dem go talk
If you no get dem Yarn
You wey dey do gabu gabu ehhh
You wey dey do yabu yabu ehhh
You wey dey do gabu gabu ehhh
You be king for your own Kingdom
I be king for my own kingdom

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ariomawa Julius

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Unstoppableboy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Unstoppableboy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8559104/Mr+Royah/Unstoppableboy>.

    Missing lyrics by Mr Royah?

    Know any other songs by Mr Royah? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who released the album "Future"?
    A Jaden
    B Don Diablo
    C Ludacris
    D Justin Beiber

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mr Royah tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!