MY WAY

LIL EMNE

0 fans

LIL EMNE


3:04

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Do your things the way you know
Before you know omope go blow
All the girls go dey call your phone

Oshe

Me and you no get canter
Hennessy mofe I no want water
Am a bad boy and I no cast the matter

Eh
Oluwa bless me oo
Make I make this money (Make this money)
Make enemies no see me make them con dey laugh me

Eh
Oluwa bless your boy make I make this money seh
Make enemies no see you make them con dey laugh you oo

That's why I do my things my way
Make no bad man man come my way
Emiowa aye wa shere oo I just dey do my things my way

I dey do my things my way
Make no bad man come my way
Emiowa aye wa shere oo I just want dey on my own

My way
My way
I do my things my way

My own
My own
I just want dey on my own

Banger

Shanawole Moni shanawole
You dey for gwagz you no know la boss

Motun ti de
Motun ti de
Them say lil emne you don come again

Oyana who be that wey dey totori them
Banger boy lokun totori won
Won nipe omo yen fe ya Omo ki omo
Esofun won ki won ye so isokuso

Manager temi oganla
Young Hussein temi oganla
Nurzon multimedia
Awon temi ni nigeria

That's why I do my things my way
Make no bad man man come my way
Emiowa aye wa shere oo I just dey do my things my way

I dey do my things my way
Make no bad man come my way
Emiowa aye wa shere oo I just want dey on my own

My way
My way
I do my things my way

My own
My own
I just want dey on my ow

How far na lil emne
Abeg you fit remember that your guy
Wo oga leave me jare
Me I no remember anybody oo
As I dey like this i just want make I dey my own ne
Everybody dey on his own
Understand?
I just dey do my things my way
You understand na
Normal level

Do your things the way you know
Before you know omope go blow
All the girls go dey call your phone

Oshe

Me and you no get canter
Hennessy mofe I no want water
Henne
Hennessy mofe I no want water

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Mujeeb Saka

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the MY WAY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "MY WAY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8626339/LIL+EMNE/MY+WAY>.

    Missing lyrics by LIL EMNE?

    Know any other songs by LIL EMNE? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How many times the word "Yummy" appears on Justin Biber's Yummy hit?
    A 25
    B 12
    C 32
    D 18

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    LIL EMNE tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!