Shallow voltage

Twyshallow

0 fans

Twyshallow


3:42

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ti shock me shock me badoo gbe wa Lor
Oti shock me shock me twyshallow
Gbe wa lor
Oti shock me shock me badoo gbe wa
Lor
Oti shock me shock me twyshallow GBE wa lor
Them say I am very vigilant vigilante
Vigiiiii
Them wan see me for thier tv now tv Now
Fresh boy wey won get the muller now
When the boy go turn to thier bigi Man Biggi
Cause I say na who con shallow my Matter
So of them wan dey use me with bad Eye
I may be ur favorite but am not ur Gangster
U can tell me to com over here
Them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor motaka
Motak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor motaka
Motak oshi dani
Shallow voltage
Mio Kim Shey omo Oyin and am not Too fair tho
Woni I robo wedo clebo for the guy
Wey sabi o
Shebi e ni e Pele emi gan ma gang e
Shebi e ni feran kilode te tun fi like eh
Omo no go push somebody enter Roads of Bank
Ti alart Ijaju ba ba ee wahalai oninfee Like eh
Shebi Eri worayin pi omo omo ko le Blow
Shey bi Oju yin lo ma shey ema ti d boy go le go
Nobody is on a low but boi wa. Be the One them know
No be to be a friend with who wan Killy u like a Goat
Voltage wey no plenty Oya tickle the Make them know make u leave them Make them know !!
Them say I am very vigilant vigilante
Vigiiiii
Them wan see me for thier tv now tv Now
Fresh boy wey won get the muller now
When the boy go turn to thier bigi an Biggi
Cause I say na who con shallow my Matter
So of them wan dey use me with bad Eye
I may be ur favorite but am not ur Gangster
U can tell me to com over here
Say
Them say them want to be my Bestie O
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilo
MotakaMotak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy Olorunma Jen boloshilor motaka Motak oshi dani
Shallow voltage
Enter the verse two gan Oju ti para Gan oti red
Omo to fresh without make up I just Wanted to be best
Everbody on a road I wonder where Them they go
Majemumi is to make them uselessy On thier own
I dey pray for money all this haters do like say na snub
Voltage wey get bald hair light then Make them shock
I write thier name for my board Because of them I enter spot
Carry koboko wey heavy wey Everything self they chock flog am!!! For thier head make them know life na Turn by turn
Only voice wey them go hear say TWYSHALLOW self na turn by turn
Paralles them with my word the no hi Thief my though YEH shock them Everywhere them go
AH BADOO WATIN APPUN
THEM WON TAKE LITE O
TWYSHALLOW WHERE U DEY NA
WA GBE WA LOOR NA
WA GBE WA LOR EHN EHN!!!!
Them say them wan to be my bestie o I say I no wan be Thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor motaka Motak oshi dani
Shallow voltage
Them say them want to be my bestie o
I say I no wan be thier Friendy o
Olurunma Jen boloshilor motaka Motak oshi dani
Shallow voltage

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ogwu Joshua

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shallow voltage Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shallow voltage Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8638824/Twyshallow/Shallow+voltage>.

    Missing lyrics by Twyshallow?

    Know any other songs by Twyshallow? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Mine, _______ dream made breath and skin. I've been waiting for you."
    A unfortunate
    B adequate
    C immaculate
    D cultivated

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Twyshallow tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!