Spirit Level (feat. Highstarlavista)
OCC
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
OT present OCC okwa anyi no ya Cabitu the wow producer When they try to pull me down I go do enemy sound Every guy wey dey by my side Go just dey falling down Maleko salam Everything go dey turn upside down As everything dey turn turn everybody just dey bow They seeing the crown Still they really wanna pull me down This beings are so wicked Till their own dawn When they try to pull me down When they try to pull me down Now When they try to pull me down I go spirit level Spirit level Spirit level Spirit level When they try to pull me down I go spirit level Spirit level Spirit level Spirit level They don't care They don't share They just wanna take my soul Tinga lingalee They no to like my melody eehee But me I no fit do anything about it Anything bukwa bute ego Make you dey leave am for Doro Anything bukwanu beat Make you leave am for Cabitu Anything wey concern money eeh Make you dey leave am for Phatty People say his money fatty He still dey buy the bugatti Brotherman do like say Brotherman do like say He no be my brother Brotherman dey go village for his own brother Abeg make I ask you Is he a brother Eh he heeh When they try to pull me down I go spirit level Spirit level Spirit level Spirit level OT present Ma ichuba m Ma ifurom Nwanne anom on ghost mode Shh Ikpoye m on the run Watch your front and watch your back Skrr Check your behind Watch your rear and watch your sides Mulu Anya For my future Nwanne you cannot defile Tututu I no wan that Koba ife 2 to tangle Mugu O mua bu rango Icho inwa m Na my jungle The more you look Nwanne is the less you see Never ever Take my small body engine as a disease When they try to pull me down I go do enemy sound Every guy wey dey by my side Go just dey falling down Maleko salam Everything go dey turn upside down As everything dey turn turn everybody just dey bow They seeing the crown Still they really wanna pull me down This beings are so wicked Till their own dawn When they try to pull me down When they try to pull me down Now When they try to pull me down I go spirit level Spirit level Spirit level Spirit level
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Chibuike Onuorah, Highstar Nelson
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Spirit Level (feat. Highstarlavista) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8644377/OCC/Spirit+Level+%28feat.+Highstarlavista%29>.
Discuss the Spirit Level (feat. Highstarlavista) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In