Ole (feat. Kelvtunz)

Klaus Odera

0 fans

Klaus Odera


3:08
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah, melody
You thifi my heart I fit to call you ole
Baby jeka somi bami soro soke
Pepper dem for their eyes you be ose oh
Like AG baby you Dey okay oh na na na na
I fit to come through with the vibe and the melody
Money no Dey I fit to commit felony
Then we go loving in the room and in the balcony

Omotola come close, and put your back in it
Anytime you need me puti call on me
With your prayer and your loving money fall on me
I mean us, say mammi you're a part of it
Other girls Dey for here Dey jealous you oh na na ha ah
Close eyes no mind them I'm the one for you oh baby
Nkechi just Dey para but all I see is you
Baby all I see is you
Say na you dey my mind
Make me just dey act a fool
Make me just dey act a fool
Say Abena e be you
Wey make me just Dey catch my cruise
Make me just dey catch my cruise
Say na you dey my mind
Make me just dey act a fool na na na na

(Boy Klausy, One time)
I've been a lot of places
And I've seen a lot of faces
Damn
Your the one my heart keeps chasing
Do some Netflix and chilling
I be licking all your pastries
Ah
Give me fisi, jara and mmezi
Never you think I'm lazy
For you love I fit to crazy
Yeah
I go fit to chesti all your billing
Nack me with the feeling like say I shacki whiskey
Ah
For your body I go findi healing

Omotola come close, and put your back in it
Cos when I'm down you dey by me
You be my company
Be the lighter when I Dey try smoke kpoli
Make me fit I be like Unsullied
Other girls Dey for here dem dey jealous you oh na na na ah
Close eyes no mind them
I'm the one for you oh na na na
Nkechi just Dey para but all I see is you
Baby all I see is you
With the way you dey whine
Make me just dey act careful
Make me just dey act careful
Say Abena e be you
Make me just Dey catch my cruise
Make me just dey catch my cruise
Say na you dey my mind
Make me just dey act a fool na na na na

See what I say e be true
Me I no go fit to lie to you
First time I seti my eyes on you
I cannot take it away from you
Ah
See what I say e be true
Me I no go fit to lie to you
First time I seti my eyes on you
I cannot take it away from you
Ah
Nkechi just dey para
But all I see is you
Baby all I see is you
With the way you dey whine
Make me just dey act a fool
Make me just dey act a fool
Say Abena e be you
Wey make me just Dey catch my cruise
Make me just dey catch my cruise
Say na you dey my mind
Make me just dey act a fool na na na na
Melody, Melody

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Godson Anachuna, Ifeanyichukwu Chiagozie, Ifeanyichukwu Emmanuel, Odera Anachuna

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ole (feat. Kelvtunz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ole (feat. Kelvtunz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8674748/Klaus+Odera/Ole+%28feat.+Kelvtunz%29>.

    Missing lyrics by Klaus Odera?

    Know any other songs by Klaus Odera? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which rapper perform the song Big Stepper?
    A Quavo
    B Pop Smoke
    C Roddy Ricch
    D Future

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Klaus Odera tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!