YUM YUM

BG Lyon

0 fans

BG Lyon


3:08

 Struggling with YUM YUM? Become a better singer in 30 days with these videos!

Uh wey
Ahhh
They call me Bg Lyon
They call me Bg Lyon
Ah ah
Aweee
Awwee aweeee
Aweee
Awwee aweeee
Aweee
Awwee aweeee. Ah
Me I like girls with the big bum bum
Bum bum bum
Caribbean bread
With the sweet yum yum
Yum yum
As a sabi boy
I no dey like long talk
Long talk
Long talk
Long talk
I create rules
I no dey take caution
Caution
Caution
Caution
Caution
So everything I do
Ko kon aye
Eeh yeah eyah
Ti m ba gbo omo meji
Ko kon aye
Na nah
The kind of life wey me live
Ko kon aye
Ko kon ayeee o ahh yeah
Me I just dey live my life
On my way eeh
On My way Eeh
So
Why you wan go now
Why you wan go now
Where you wan go oo
Why you wan go now
Why you wan go now
Why you wan go
Say baby don't go now
Ah baby don't go now
Ah baby don't go oo
Ah baby don go now
Ah baby don go now
Ah baby don't go
Ah baby don't go oooooh now
Look into my eyes
And tell me say na only me you want ooo
No other guy
For the street they cover your yansh by force
Cause you fine die
Omalicha you dey make a man cry
I no go lie you dey enter my eyes
I no go lie e
You dey make a man high ee
Aaaaah
Whatsup tell me
Whatsup aaay
Don't stop
Cause I still wan some aaay
No mind them
Watin them wan talk aaay
Na me and you
babe we gats rock
Your ekabe bad
Oooh Mariah
Make I give you the good good good
Things wey go make you dey smile
Oooh Mariah
Your Ekeba bad
Ooh Mariah
Make I give you the good good things wey
Go make you dey smile
Ooh Mariah
Uho waaaah
(Solo)
Your Ekeba bad
Ooh Mariah
Make I give you the good good things wey
Go make you dey smile
Ooh Mariah . UuAah
BG like girls with the big bum bum
Bum bum bum
Caribbean bread
With the sweet yum yum
Yum yum
As a sabi boy
I no dey like long talk
Long talk
Long talk
Long talk
I create rules
I no dey take caution
Caution
Caution
Caution
Caution
So everything I do
Ko kon aye
Eeh yeah eyah
Ti m ba gbo omo meji
Ko kon aye
Na nah
The kind of life wey me live
Ko kon aye
Ko kon ayeee o ahh yeah
Me I just dey live my life
On my way eeh
On My way Eeh yee

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Kelvin Samson

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the YUM YUM Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "YUM YUM Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8681828/BG+Lyon/YUM+YUM>.

    Missing lyrics by BG Lyon?

    Know any other songs by BG Lyon? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Mine, _______ dream made breath and skin. I've been waiting for you."
    A immaculate
    B adequate
    C unfortunate
    D cultivated

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    BG Lyon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!