Gbese

Drella Boy, Ice Maine

0 fans

Drella Boy


3:33

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oya sabi person no be moju ah
Omo see me see level
All this girls dey do boju boju
For my nigga dey kiss daniel woju

Oya drop yeh drop yeh a,
Rock yeh rock yeh ah
Gbese gbese ole gbe
Zanku si ko we work yeh

Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Oti gbe oja sa ra gbese

Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Mo ti no no no si

So my nigga no go sun gba lasha
Hustle hustle get the money buy for your mama
Girl your body Sha no no no ye ye
So my nigga no go sun gba lasha
So my nigga no go sun gba lasha

Ejokilijo kilijo for me
I get the cash I get money
You like the Benz I go buy you the Benz
I get the plans to get the money

The girls demma like to shake it for me
My guy demma want to gbe body
Me get the fans wey they burst my head
And them know say me Ice maine like to worry

Oya Jo kin Jo baby jo, ejo zanku ni shey you know
All my guys dem get the dough
Baby come make we turn up the flow yay

All the fine fine dey for here
You know say we ready for them
If you want to dance say make you come dey dance
If you no want to comot for here

Oya ju di le ko ju si le
Ko gbe soke ko gbe si le
All my guys dem o di okay
Get the money a wa okay

So my nigga no go sun gba lasha
So my nigga no go sun gba lasha ah ah

Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Oti gbe oja sa ra gbese

Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Mo ti no no no si

Bami wo boya client ye to check in
Alert gon gon ni best thing
In the Benz all this girls wanna jerk me
Kilo shele gon gon ti fe test mi ah

Ka ka ka Ku Ku Ku eh everyday bruku tu
Drella Boy du du du I dey give dem samba do do do
Oya wan wa mi get the money get the money
Wan wa mi all the girls wan la mi
Si wo wan wa mi get the money get the money
Wo wa mi all the girls wo la mi wan la mi

Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Oti gbe oja sa ra gbese

Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Ma ma shey bai ye na gbese
Mo ti no no no si

Oya e jo killi jo e jo killi jo
E jo killi jo e jo killi jo e jo killi jo
E jo killi jo e jo killi jo
E jo killi jo killi jo  e jo killi jo e jo killi jo
E jo killi jo e jo killi jo e jo killi jo killi jo
E jo killi jo e jo killi jo killi jo killi jo

Ma ma shey bai ye na
Ma ma shey bai ye na
Ma ma shey bai ye na
Oti gbe oja sa ra Gbese

Ma ma shey bai ye na
Ma ma shey bai ye na
Ma ma shey bai ye na
Mo ti no no no si

E jo killi jo killi jo
E jo killi jo e jo killi jo killi jo
E jo killi jo killi jo
E jo killi jo e jo killi jo killi jo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: David Reigns, Isaiah Reigns

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gbese Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gbese Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8688003/Drella+Boy/Gbese>.

    Missing lyrics by Drella Boy?

    Know any other songs by Drella Boy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I love you always forever, near and far closer together, everywhere I will be with you, everything I will do for you" are lyrics from a 1996 biggest hit single by which artist?
    A Anita Ward
    B Donna Lewis
    C Cyndi Lauper
    D Kate Bush

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Drella Boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!