First Lady [ACOUSTIC VERSION]
Charis Daniel
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Sugar is sweet oh But my baby is sweeter Everytime I look at you my girl yeah My vision get clearer In my day to day doings I go put you for center Tell me say I do and I go make your life better I dey lie if I tell you say I dey fine Anything wey you no just dey by my side I no fit hold am inside make I shout out Would you be be my girl forever my baby You're my first First lady I no want no one else Na you I won spend my whole life with You're my first First lady I no want no one else Na you I choose to spend my life with Dem say I dey stammer but I no dey send dem Everytime I talk to you pronunciation gets clearer Call me your fighter I go be your defender No be just mere words you can ask my mother Oh I dey lie if I tell you say I dey fine Anything wey you no just dey by my side I no fit hold am inside make I shout out Would you be be my girl forever my baby You're my first First lady I no want no one else Na you I won spend my whole life with You're my first First lady I no want no one else Na you I choose to spend my life With I dey lie if I tell you say I dey fine Anything wey I no just dey by my side I no fit hold am inside make I shout out Would you be be my girl forever my baby You're my first First lady I no want no one else Na you I won spend my whole life with You're my first First lady I no want no one else Na you I choose to spend my life with
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Ovburie Precious Daniel, Emmanuel Rocks
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"First Lady [ACOUSTIC VERSION] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8692422/Charis+Daniel/First+Lady+%5BACOUSTIC+VERSION%5D>.
Discuss the First Lady [ACOUSTIC VERSION] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In