Eko

Fashboy

0 fans

Fashboy


3:48
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Your Mate they find money
Brother you they find babe
Shey nah sense or nonsense
Nah bad habit stop am
So You better work
Make hunger no go wire wire
Cos nobody Go
Nobody go Dey for you
If money Dey
Everything go Dey for you
My brother wise up oo
Ise logun ise oo
Dem no Dey tell person
Sapa catch you you go learn lesson
And Mio feshesin
Nah why I they work hard ooo
Eko eko oo
Eko akete
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Mushin olosha
Ojuelegba
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Eko eko oo
Eko akete
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Yaba orile
Surulere
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Eko Nile
Ilu ogbon
So you work hard and work hard oo
To make the dough
Once upon a time
A young man
Left his hometown
For a long time
To Lagos oo
Many challenges
Wetin man go do
Cause I left home to feed home
Omo Lagos no easy ooo
Is not what you think o
Fine fine house you see for Lagos
My brother no be so
Hustle no be joke
You better stay focus oo
All glitters are not gold
You see person wey Dey drive Range Rover for Lagos
You think say e easy
My brother nothing easy for Lagos ooo
Eko eko oo
Eko akete
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Mushin olosha
Ojuelegba
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Eko eko oo
Eko akete
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Yaba orile
Surulere
If you no fit wise here
You no fit wise for anywhere
Eko logawa
Mc olu omo
Eko logawa Tinubu owa oo
Eko logawa awon ti Sergio
Eko logawa ambode
Eko logawa Kunle poly
Eko logawa akinolu
Eko logawa bilique owa oo
Eko lagawa samlarry
Eko logawa koko Zaria
Eko logawa fashola
Eko lagawa Kunle soname
Eko logawa
Make you spray me dollar ooo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Sanni Hussein

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Eko Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Eko Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8713863/Fashboy/Eko>.

    Missing lyrics by Fashboy?

    Know any other songs by Fashboy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Eko

    35
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of the original drummer for The Beatles?
    A Ringo Starr
    B Norman Chapman
    C Pete West
    D Pete Best

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fashboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!