E Pass My Age

Wasa Finer

0 fans

Wasa Finer


3:20

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Na na na na na naaaa
Wasa finer le le yi ya ya yaa
Another one from wasa ye
Wasa finer
Fine boy jiggy ya

Dem say man shall not live by bread alone
So me I dey go for indomie
If you hear my song you hear my tone my brother you must to jijo mi
At all at all no do ee no do me small transaction o le to mi
I get family my family relatives my my homie

Make my debit no pass my credit
I dey hustle make you set it
I be getto make you get it
Shower your blessing make I collect it

Our father who art in heaven
Hallowed be thy name I pray
Na money dey burst ooo

Wetin I don see don pass my age
Wetin I dey yarn don pass my age
Wetin dey dey talk don pass my age
Wetin I don do don pass my age

Wetin I dey look don pass my age
Wetin dem dey show don pass my age
Wetin dem relate don pass my age
Wetin dem dey yarn don pass my age

Omo eee don pass my age
Omo e don pass my age o
Omo e don pass my age age oh oh oh oh oh
Omo e don pass o
Omo e don pass o

I don face sapa o sapa wey get sapa
Inside the sapa ee still get grandpa o
If you no get money sebi na boil for armpit go dey make you gapa o
Na only street be acada o
Everyman climb hin ladder
So I dey face my saga my saga

Emifelomi ogo seyi eni fe lomi
Now I pray to God holy Micheal holy jureliii
I dey pray for grace make my grace
Make ee no turn disgrace o
Every man dey run hin race o
Every man go chop hin grace o

Ahhhhahahahah
Baba make me a winner
I know say I be sinner
Life so short like John sinner

Ahhhhahahahahaa
Baba make me a winner
I know say I be sinner
Life so short like John sinner

Wetin I don see don pass my age
Wetin I dey yarn don pass my age
Wetin dey dey talk don pass my age
Wetin I don do don pass my age

Wetin I dey look don pass my age
Wetin dem dey show don pass my age
Wetin dem relate don pass my age
Wetin dem dey yarn don pass my age

Omo eee don pass my age
Omo e don pass my age o
Omo e don pass my age age oh oh oh oh oh
Omo e don pass o
Omo e don pass o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Fasakin Oluwaseyi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the E Pass My Age Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "E Pass My Age Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8715137/Wasa+Finer/E+Pass+My+Age>.

    Missing lyrics by Wasa Finer?

    Know any other songs by Wasa Finer? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Adore You" is performed by?
    A Shawn Mendes
    B Justin Bieber
    C Harry Styles
    D Billie Eilish

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wasa Finer tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!