Debit Card (feat. Netlom)

Molt'n

0 fans

Molt'n


3:08

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Rabba Rabba Rabba Rabba
Make I send Aza? Show some love, baby
Laughs

She no fit date person, if e no get big salary
Cause every time na wire
Wire, wire, wire
Auntie, no be small something
You go fear list wey she don bring
Bone straight on top wetin? Fear God oh
Evidence of love na bank statement? No
Even bros wey get small car
She talk say no be tear rubber
But she no get, even her papa
For Naija, everywhere, sapa
Blood dey hot, and she no dey listen
E be like say she wan share high BP
What if your brother fall victim
You no go feel am? Abeg, talk true, Sisi

Person wey get money, dey wan turn am to mumu
Person wey no chop no get mouth to say I love you, you, you
But true love suppose dey heart, no be inside pocket oh
I'm just another person in love, not an ATM, no no
So, Baby, take my heart oh oh
Leave my wallet oh lo
Do you love me or my debit card eh eh eh eh eh
My love na yours for free, eh eh eh eh eh
But I no be debit card
I no be debit card Humming

Boys don dey shine eye
Gold-digging, big time
Story, Story! Story time
Once upon a time
Me and one guy, we go first date
Next day, na im bros send message
"Borrow me 30k". You no get shame
On top one Schweppes, Asun - one plate
Do I look like Renmoney? Mr. Stranger, ask your family
'Nother bros talk say he wan see me
Make I loan am bar to buy me drink
Bros number 3, we go watch fim
I book a ticket, bros no gree pay
For in own, na im I tear race
You don see mumu with money to dey waste, eh

Person wey get money, dey wan turn am to mumu
Person wey no chop no get mouth to say I love you, you, you
But true love suppose dey heart, no be inside pocket oh
I'm just another person in love, not an ATM, no no
So, Baby, take my heart oh oh
Leave my wallet oh lo
Do you love me or my debit card eh eh eh eh eh
My love na yours for free, eh eh eh eh eh
But I no be debit card
I no be debit card, Humming

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Gift Ebi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Debit Card (feat. Netlom) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Debit Card (feat. Netlom) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8715621/Molt%27n/Debit+Card+%28feat.+Netlom%29>.

    Missing lyrics by Molt'n?

    Know any other songs by Molt'n? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    On the album "Diver Down", which song did Van Halen feature a cover of?
    A You Really Got Me
    B Ice Cream Man
    C (Oh) Pretty Woman
    D A Apolitical Blues

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Molt'n tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!