Happy Day

Soye

0 fans

Soye


3:03

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Sweet, sweet melody boy
Its a happy day
Oya dance your sorrow away
Dem be dey use me play
Oya pop some bottles away
No be today i dey pray make blessings come my way
I still dey pray everyday baba bless my way
Oh oh oh oh
I still dey hustle for the doe o o o
Make dem dey gbadun my paro o o o o
Make plenty money just dey flow
Owo kudi ego
Baba daun s'oro mi

Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won komije
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won la mi gaan
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won wa mi
Won wa mi , won wa mi, won wa mi

I dey celebrate
Everyday we dey jubilate o
Oya co-operate
Oya come make we come relate o
Shibi ile mi o gba holiday
Everday we dey calculate o o
We dey thank God
We dey thank God for life o
If i start to talk
Watin baba God do for me
If i start to think am
E dey high like squady
Omo ope, mo ti jaa mo wan lowo
You see for this street
No body holy

Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won komije
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won la mi gaan
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won wa mi
Won wa mi, won wa mi, won wa mi

It's a happy day
Oya dance your sorrow away
Dem be dey use me play
Oya pop some bottles away
No be today i dey pray make blessings come my way
I still dey pray everyday baba bless my way
Oh oh oh oh
I still dey hustle for the doe o o o
Make dem dey gbadun my paro o o o o
Make plenty money just dey flow
Owo kudi ego
Baba da un s'oro mi

 Struggling with Happy Day? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Abisoye Eyiowuawi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Happy Day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Happy Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8745685/Soye/Happy+Day>.

    Missing lyrics by Soye?

    Know any other songs by Soye? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What boy band is Louis Tomlinson in?
    A Five Directions
    B One Addition
    C Four Directions
    D One Direction

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Soye tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Happy Day

    »
    • My Cousin Rachel