Discussion

Musty Jargo

0 fans

Musty Jargo


3:38

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmm
Oh oh oh oh...

I no am doing things
And I feel my life
thank God for his blessings
Many don kpai many don die
And I dey here dey gallant
Oluwa dey involve
No be me you should know
Moda gidi gan
Olohun Gbo you go feel me gan

Chorus:
I can't deny
Have made up my mind
Ba olrun mi soro
Ni Koro
Having discussion with my God
E be like say na me  f*ck up
Wetin sup
Sey na me kill Jesus
Egbami o oh no
Ola mi o oh no
Egbami o oh no
Ola mi o oh no

I can't deny
Have made up my mind
Ba olrun mi soro
Ni Koro
Having discussion with my God
E be like say na me  f*ck up
Wetin sup
Sey na me kill Jesus
Egbami o oh no
Ola mi o oh no
Egbami o oh no
Ola mi o oh no

Hello I'm not joking
I came through with a full force
Simply because
Na me dey run things
Oluwa dey involve
Hmm
People tell me things
I no dey hear
Won so Isokuso isokuso
Awon lo lenu won
Eje ko soro
Oluwa dey involve
I don't know how I'm feeling
This music is all over
Is my energy
It gives me harmony

I can't deny
Have made up my mind
Ba olrun mi soro
Ni Koro
Having discussion with my God
E be like say na me  f*ck up
Wetin sup
Sey na me kill Jesus
Egbami o oh no
Ola mi o oh no
Egbami o oh no
Ola mi o oh no

I can't deny
Have made up my mind
Ba olrun mi soro
Ni Koro
Having discussion with my God
E be like say na me  f*ck up
Wetin sup
Sey na me kill Jesus
Egbami o oh no
Ola mi o oh no
Egbami o oh no
Ola mi o oh no

Oh no no no
Let's us get it done
Putting effort in my work
Me I no go f*ck up
Olohun gbo
Olohun gbo sey

Oh no no no
Let's us get it done
Putting effort in my work
Me I no go f*ck up
Olohun gbo
Olohun gbo sey
Me I no go f*ck up
Oh no no no

I can't deny
Have made up my mind
Ba olrun mi soro
Ni Koro
Having discussion with my God
E be like say na me  f*ck up
Wetin sup
Sey na me kill Jesus
Egbami o oh no
Ola mi o oh no
Egbami o oh no
Ola mi o oh no

I can't deny
Have made up my mind
Ba olrun mi soro
Ni Koro
Having discussion with my God
E be like say na me  f*ck up
Wetin sup
Sey na me kill Jesus
Egbami o oh no
Ola mi o oh no
Egbami o oh no
Ola mi o oh no

Oluwa dey involve
No be me you should know
Moda gidi gan
Olohun Gbo you go feel me gan

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Mustapha Yusuf

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Discussion Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Discussion Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8749945/Musty+Jargo/Discussion>.

    Missing lyrics by Musty Jargo?

    Know any other songs by Musty Jargo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Robert Allen Zimmerman is better known as?
    A Rob Zombie
    B Bob Seger
    C Bob Dylan
    D Bob Geldof

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Musty Jargo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Discussion

    »
    • Frankenstein vs. The Creature from Blood Cove