Baghdad

M!Lán

0 fans

M!Lán


3:00
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

We never tire to dey talk
All the things wey don dey
Dey full our chest
Na where you work
you go dey chop
E don go dey put us
For foreign mess eyeh
Me I Dey wonder say
Dem suppose dey give dem
Psychiatric test eyeh
Dem doing it so much
Dem know weytin
Dem take our eye take see
Now tell me where the
Where the doctor
Wey fit to perform
Another surgery for the country ehhh
We need protection
Not a condom
Because they want to turn our area o
To Baghdad eyeh
Now tell me where the
Where the doctor
Wey fit to perform
Another surgery for the country ehhh
We number one man
To the Po Po
Be like say
Dem run kanyamata
For the country ehhhh
Left and to the right you see
Left and to the right dey para
Left and to the right you see
Left and to the right you see see see
Left and to the right you see
Left and to the right dey para
Left and to the right you see
Left and to the right you see
Everyday our currency bad
If you checking our feelings
We are starting to mad
Government dem are nonchalant
Kolobi big money
Dem are pardon sir back
Tell the people say
We stubborn we bad
And the story we dey yarn
No be super story
Ehhhhh Man are fit to run kolo
Ehhhhhh man are fit to turn zombie
Yeah we be doing for the culture
But dem go tell you say
Look at the menace wey e don turn
If e go good for the goose
No let dem ever tell you
E no go good for the gander
I know we Catching cruise
No mean say
You go treat us say
We resemble a fool
Tell me where be the doctor
Wey fit to perform another surgery
For the country ehhh
Now tell me where the
Where the doctor
Wey fit to perform
Another surgery for the country ehhh
We need protection
Not a condom
Because they want to turn our area o
To Baghdad eyeh
Now tell me where the
Where the doctor
Wey fit to perform
Another surgery for the country ehhh
We number one man
To the Po Po
Be like say
Dem run kanyamata
For the country ehhhh
Left and to the right you see
Left and to the right dey para
Left and to the right you see
Left and to the right you see
Left and to the right you see
Left and to the right dey para
Left and to the right you see
Left and to the right you see
We never tire to dey talk
All the things wey don dey
Dey full our chest
Na where you work
You go dey chop
E don go dey put us
For foreign mess eyeh
Me I Dey wonder say
Dem suppose dey give dem
Psychiatric test eyeh
Dem doing it so much
Dem know
Weytin dem take our eye take see

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chidi Ogbogu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Baghdad Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Baghdad Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8756945/M%21L%C3%A1n/Baghdad>.

    Missing lyrics by M!Lán?

    Know any other songs by M!Lán? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Ivy Adara's first single is called?
    A Pleasure
    B Famous
    C Rebels
    D Callgirl

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    M!Lán tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!