Fire Fire

Daddy Showkey

0 fans

Daddy Showkey

Daddy Showkey is a veteran Nigerian galala singer. His genre of music is called ghetto dance or simply ghetto. He was popular in Ajegunle in the late 1990s. He was born as John Odafe Asiemo but is known as Daddy Showkey all over the Ghetto. He hails from Olomoro Kingdom in Isoko South LGA of Delta State. more »


4:58

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ino jo ogiri o sa
Fire dey burn wall no run
Commot for road for ram ooo
Give am chance e no get break oo

Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)
Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)

Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire yeyeye
Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire (Fire burn)
Fire burn fire burn fire burn fire burn all the bad people dem (Fire burn)
Fire burn fire burn fire burn fire burn all man wey no like beta thing (Fire burn)
Fire burn fire burn fire burn fire burn the man wey no want make e beta for him brother (Fire burn)
Fire burn fire burn fire burn fire burn all the bad people dem

Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)
Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)

All the bad people wey dey our land
Wey no want make e beta for the people them
All the bad people wey dey our land
Wey no want make e beta for the people them (Tell them commot there)
Daddy Showkey no won see (Commot there)
Tell all the bad people dem (Commot there)
make dem run go far (Commot there)
Tell all the bad people dem (Commot there)
Daddy Showkey no won see them (Commot there)
Tell all the bad people dem

Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)
Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)

Shine your eye shine your eye well well
Shine your eye shine your eye well well
Look your back look your back well well
Stand well stand well well well

Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire yeyeye
Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire yeyeye
Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire yeyeye
Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire

Shine your eye shine your eye well well
Stand well stand well well
Look your back look your back well well
Make you check check yourself well well

Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)
Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)

Ino jo ogiri o sa
Fire dey burn wall no run
Stand for where you dey
Stand well well
Open your eye shine am well well
Check your back and check it nicely
Eee ga geme

Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire yeyeye
Country fire this na the country fire yala
Country fire this na the country fire yeyeye (Fire burn)
Fire burn fire burn fire burn fire burn all the bad people dem (Fire burn)
Fire burn fire burn fire burn fire burn all man wey no like beta thing (Fire burn)
Fire burn fire burn fire burn fire burn all the bad people dem

Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)
Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)
Fire fire in our country country
Give me plenty water
Make I quench the fire (Una hear me again people)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: SAM LORBER, SUSAN LONGACRE

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fire Fire Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fire Fire Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8774878/Daddy+Showkey/Fire+Fire>.

    Missing lyrics by Daddy Showkey?

    Know any other songs by Daddy Showkey? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Fire Fire

    13,141
    89     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "And she will always carry on, Something is lost, But something is ________"
    A wrong
    B right
    C gone
    D found

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Daddy Showkey tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Fire Fire

    »