Holy Water (feat. Dutty Boi)

Eminasss

0 fans

Eminasss


2:08

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Holy father pour me holy water for me head
Holy father pour me holy water
Water
Water
Jah eli Kai
Jah Jah eli Kai
If you see me dey pray na for this poverty to die
Daddy said work
F*ck emotion you be man
But the pepper wey I see
Dey bring water for my eye
And my mummy want this
I dey wish say I fit give
Shawty want that
If I no get am she go leave
And the street no dey help
You go suffer if you no tiff
You no know wetin you get
If you fit sleep wey you no think
Oh I no fit rest
Shebi na money wey dey ginger Janet
Na me get myself so I ginger myself
But if I no put pressure this life go knock me down
I no fit rest
Yea I understand that this life is a bet
But I feel like I no dey put in my best
So I still dey put pressure make this life no go knock me down
Holy father pour me holy water for me head
Holy father pour me holy water
Water
Water
Holy father pour me water for my head
So that they go know I be your true Son
These obstacles keep coming they want take my life
But I keep dodging them like I'm Mario
They don forget say I be Omo tòn só
I be the joy of my mama, kilo Fe só
And, I be gunning for my dreams
Shooting on sight cos I can't afford to miss
Oh I no fit rest
Shebi na money wey dey ginger Janet
Na me get myself so I ginger myself
Cos if I no put pressure this life fit knock me down
Me no fit rest
Yea I understand this life is a bet
And I feel say I ain't putting in my best
So I dey put pressure make this life no go knock me down
Holy father pour me holy water for me head
Holy father pour me holy water
Water
Water

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Caleb Odugbose, Emmanuel Nnajiofor, Hasheem Mohammed

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Holy Water (feat. Dutty Boi) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Holy Water (feat. Dutty Boi) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8777990/Eminasss/Holy+Water+%28feat.+Dutty+Boi%29>.

    Missing lyrics by Eminasss?

    Know any other songs by Eminasss? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's the Spanish duo behind "Yes Sir, I Can Boogie"?
    A Baccara
    B Dúo Dinámico
    C Las Grecas
    D Pereza

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eminasss tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!