Nobody knows (feat. Tee Blink)
Aka Mr Money
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Yewu ye, call me vibe man Toore baba Spiritualbeats Ahh nobody knows, father make me blow Way make me flow, cuz me wan go show Wan go show Every day by day make the hustle pay for me ye Kowo satipe Cuz I don pray every day Make the money dey my own Make all the magas pay my own Ahh, nobody say make i hold I keep enjoying make i blow Ahh, nobody like me Working, make them know about me ye Kosowolowomi, i need to make this money ahh Nobody knows, them say me no go blow ahh Nobody knows, them say me no go show Mr money Gbera nile kobe olohun Awon tan le e won kin se olorun Jilowuro kogbadura Kose aduwala Kosadura Kofosoke bi shakira Kobere mole bi alhaja Awon omo alhaja won kija Awon omo awawa lo ma n ja Ahh nobody knows, father make me blow Way make me flow, cuz me wan go show Every day by day make the hustle pay for me ye Kowo satipe Cuz I don pray every day Kekere ekun Oh lord of mercy Shower your blessings Won ni olowo laye mo Ki olorun mafi eyan se esi Won tun lo ra posi nitorimi Ejo ta lo fe sin Kosomi dikun nisoju other rapper Ki won ma besi Success is not permanent And failure is not final My friend no dey hide am Them talk say na me be master I know say i go blow But I still dey wait for the right time Awon tajo fe se competition Them no dey reach final Toba ni o like me, omo ase oya wabi gba Posi melo lera fun awon tofe bamija Mio kin gbe m**** si enu mike loma n mumi high Orin logbe mi pade spiritual toje ko rin mi nice Ahh nobody knows, father make me blow Way make me flow, cuz me wan go show Every day by day make the hustle pay for me ye Kowo satipe Cuz I don pray every day Gbera nile kobe olohun Awon tan le e won kin se olorun Jilowuro kogbadura Kose aduwala Kosadura Kofosoke bi shakira Kobere mole bi alhaja Awon omo alhaja won kija Awon omo awawa lo ma n ja
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Nobody knows (feat. Tee Blink) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8789332/Aka+Mr+Money/Nobody+knows+%28feat.+Tee+Blink%29>.
Discuss the Nobody knows (feat. Tee Blink) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In