Ahead of you

Noble Newman

0 fans

Noble Newman


3:03
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

You tryna play games
But i get it tho
Put your phone on dnd when i be calling you
You think you sharp but baby I'm ahead of you
Ahead of you
I'm ahead of you
You tryna play games
But i get it tho
Put your phone on dnd when i be calling you
You think you sharp but baby I'm ahead of you
Ahead of you
I'm ahead of you

Oh why you lie lie lie lie lie
Delilah tryna mess around with my mind mind mind
You shoulda thought that i done seen enough of your type type
Karashika on a low but she fine fine fine
Yeah you been messing with my heart
Heart wey don cold you no fit try pull am apart o
Mi don simp get my breakfast from the start
When love turn war suppose sabi combat o
Mi don know
Sey these girls fit to make you kolo
You fit to loose guard if you no dey check road
So mi haffi stand gallant ready on ten toes
Cause when the money no dey kpa kpa kpa
You air my chat chat chat
Now you texting me
Say me haffi take you out
But you best believe
Sey me no dey move like that
Mi no dey move that way
Dem no born  me today
This no be freedom way

You tryna play games
But i get it tho
Put your phone on dnd when i be calling you
You think you sharp but baby I'm ahead of you
Ahead of you
I'm ahead of you
You tryna play games
But i get it tho
Put your phone on dnd when i be calling you
You think you sharp but baby I'm ahead of you
Ahead of you
I'm ahead of you

Chinaza chinaza
Chinaza wey dey rub my dada
Shey you dey whine me
You wan dey do me corny
I no be Johnny but i leave you follow Cynthia
Now you tryna JP
Calm Down told that shawty kponkpi
Yh calm down that shawty kponkpi
For these streets you no fit to run me yh

It's funny when these b*tches tryna play me tho
Aint you know who you be dealing with
Noble Newman aka casanova
If you tryna slide you go swing like jangilova
Tell your friend pullover
Just to let it sour
I don't give a f*ck
Man I'm in it for the streets
Like how dare you
To think that you could play me
Hiding all those texts knowing that that shit gon pain me

You tryna play games
But i get it tho
Put your phone on dnd when i be calling you
You think you sharp but baby I'm ahead of you
Ahead of you
I'm ahead of you
You tryna play games
But i get it tho
Put your phone on dnd when i be calling you
You think you sharp but baby I'm ahead of you
Ahead of you
I'm ahead of you

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Noble Newman

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ahead of you Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ahead of you Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8790538/Noble+Newman/Ahead+of+you>.

    Missing lyrics by Noble Newman?

    Know any other songs by Noble Newman? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang Lucid Dreams?
    A Matty perry
    B Juice WRLD
    C Pentatonix
    D Pop smoke

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Noble Newman tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!