Life sha

Wole Jabz

0 fans

Wole Jabz

Wole Jabz is a musical artist known for their unique blend of jazz and hip-hop influences. With smooth vocals and insightful lyrics, they captivate audiences with their emotive performances. Their music explores various themes such as love, personal growth, and societal issues. Wole Jabz brings a fresh and innovative perspective to the music scene, creating a sound that resonates with listeners on a deep level. more »


3:13

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Aii
Oluwole jabz yeah
It's jayfred the beat wizard
Eh eh

One time for the money
Two time for the hustle
You could tell me where the money at
Me I wan pull up in a muscle
Those days for apapa ah
See the streets ain't funny
Rip to my papa
I swear to God the streets ain't funny
It's a different kind of style
But we Dey run am like that o
No be say we know but we still do am like that eh
No be say dem show
But we still go for igboro
But we still Dey here we Dey show
Eh E Eh
Omo if you know me for signal
Omo we Dey leg go ojuelegba eh
Big thanks to my sister
I no know wetin for do a brother eh
Omo if the life if e do you shege eh
Go down on your knees make you no go seke
If you understand say the life kekere
You go understand say e no be Gbege

Eh e eh eh eh eh
Omo life sha eh
Omo eh omo see me see life sha
Eh e eh eh eh eh
Life sha eh omo life sha eh

I step out the king has been born
Now I gorilla like say nah King Kong
Reason life I use am sing song
Those days mehn them play the boy like ping pong
I drop bars e ring like ding dong
Ma fo I know guys
Wey calm whitey come
To feel me you no go feel form
A new form
F*ck I'm on my new form
I be so dope I swear I'm a crack fella
Grace cover me like say nah umbrella
All this bad men
Dem wan Dey tight us
But Oluwashina ain't talking
Mehn I realize what's life
The day my papa had to leave me alone
And I started fucking doing
Things on my own
Omo life gan e fit go crack you for bone
That shit was horrible
Be like make I hold microphone
And mom's like
Wole no be time for you to sit down
There's nobody else that we could reach out
You got a lot in store
You should spit out (speak out)
Nigga ain't no cap Dj spinal
If you use your inner
You could stand out
Oluwa just let the nigga bounce out
If nah evil spirit e go cast out
Eh e eh eh eh

Omo If you know me for signal
Omo we Dey leg go ojuelegba
Big thanks to my sister
I no know wetin for do a brother eh
Omo if the life if e do you shege eh
Go down on your knees
Make you no go seke
If you understand say the life kekere
You go understand say e no be gbege

Eh e eh eh eh eh
Omo life sha eh
Omo eh
Omo see me see life sha
Eh e eh eh eh eh
Life sha eh omo

It's a different kind of style but we Dey run am like that eh
Oluwole oluwole jabzy yeah
Oluwole jabz yeah eh eh yeah e

 Struggling with Life sha? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Victor Kehinde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Life sha Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Life sha Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8818617/Wole+Jabz/Life+sha>.

    Missing lyrics by Wole Jabz?

    Know any other songs by Wole Jabz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Hurts So ____" is a song by John Mellencamp.
    A Good
    B Bad
    C Much
    D Right

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wole Jabz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!