Arara Ororo

Kaydee

0 fans

Kaydee

Kaydee were a four-piece pop rock band from Kilkenny, Ireland which existed between 1994 and 1998. One member in particular, Tara Blaise, has gone on to have a successful solo career. more »


2:51
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oya wani wani
Oya wani wani  nibo
Moniko wani wani
Oya wani wanibo
(Give them give them hot hot)

Arara ra ororororo
I dey my yard dey smoke igbo
And I no send anything Wey anybody yan
Gone are the days when we Dey shy
You sabi that boy  (Tele tele)
Hin  don dey fresh now buja ti she le
You dey test me aje
Wade ro e lojo toma fele

Monike sit down kin len wa
Omo Dudu omo chidera
Omode turn to jagbaban
And una go yan to my confirm
(Oya e wipe)

Ararara ororororo
Dey my yard dey smoke igbo
I dey mix am with shayo oo
I beg pass me the jumbo (Ee ee)

Alo oo
No dey come my way dey yan opkata mi I no do ooo

Anything Wey you see for your end na your end hin dey make hin dey there
Make you no go carry am come my side oo unless you go collect!

Gbegbetigbeti
Kode si omo kan na ti mo she ti.
Hello, shewo ni mother shiro.

Tori Awo olofofo kogbenudake
Iroko oo
Kofimisile shen woko oo
Toba rimi peren ko shut up
Ko lock up (Hello)

Wani wanipe
Erima erima whine it for sugar Erima
The way you dey whine am dey make Kaydee lamba dey wander  no dey para eee

Erima erima whine it for sugar

The way you dey whine am dey make we want to dey tesinaPot
Wana hmm
Want to dey tesina hello

Ararara ororororo
Dey my yard dey smoke igbo
I dey mix am with shayo oo
I beg pass me the jumbo (Ee ee)

Alo oo
No dey come my way dey yan opkata mi I no do ooo

Anything Wey you see for your end na your end hin dey make hin dey there
Make you no go carry am come my side oo unless you go collect!

Ararara ororororo ooooo
Oya wani oya waniwani nibo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: OluwaGbenga Akinduro

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Arara Ororo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Arara Ororo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8827581/Kaydee/Arara+Ororo>.

    Missing lyrics by Kaydee?

    Know any other songs by Kaydee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Tony Lewis is more known as a member of which band?
    A Alphaville
    B King
    C Dexys Midnight Runners
    D The Outfield

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kaydee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!