Cannabis Roll

Rafar

0 fans

Rafar


3:46

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Discovery, time to go throttle up
Abena Abena
Swear you dey high me
My dear swear you dey high me
Within you give me na overdose oh
(Wetin you give me, I no know oh)
My girl take it politely
Abena take it politely
Make we no go end up for go-slow oh
(Make we no go end up for go-slow oh)
For Go slow oh
For Go slow oh
Oh oh
(Ebe ri ma, mama no time)
For Go Slow oh
For Go slow oh
For Go slow oh
Oh no
Hold me I'm in mood to wire
Slowly but I just Dey fire
Need me like I need you right now
Oh woah woah woah woah
Baby you are my heart desire
Nothing wey fit quench this fire
Only you wey me need for my life
My life
All of the things them talking
Things them talking
No go hear them
No go send them
make we kolobi
Uhh uhh oh, uhh uhh
Uhh, uhh, uhh, uhh
Uhh, uhh, uhh
Oh uhh, uhh
Abena Abena
Swear you dey high me
My dear, swear you dey high me
Wetin you give me na overdose oh
(Wetin you give me, ah no no oh)
My girl take it politely
Abena take it politely
Make we no go end up for go-slow oh
(Make we no go end up for Go slow oh)
For Go slow oh
For Go slow oh oh
Oh oh
(Ebe ri ma 'mama no time)
For Go Slow oh
For Go slow oh
For Go slow oh
Oh no
See I, See I
Need a miracle,
Like say manna' broke my left ankle,
You know I no fit dance like portable
It's a okay (Gon gon)
Okay, (Gon gon)
Dance, dance
Baby ok
Fire down to my voltage
You know me no get voltage
At moment (Mo mo)
Moment, (Mo mo)
Give me cannabis roll babe
Blow some tress babe
Me my eyes done dirty
I know say you want me tonight
And you need me so fast
But you get to slow down
(make we no go end up for Go slow oh)
For Go slow oh
For Go slow oh oh
(Ebe ri ma, mama no time)
For Go Slow oh
For Go slow oh
For Go slow oh
Oh no

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chikwendu Chinedu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cannabis Roll Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cannabis Roll Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8829444/Rafar/Cannabis+Roll>.

    Missing lyrics by Rafar?

    Know any other songs by Rafar? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rap Monster is from which boy group?
    A BTS
    B GOT7
    C Why Don't We
    D The Vamps

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rafar tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!