Cover me

Benzy!

0 fans

Benzy!


2:55

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I pray pray pray pray pray pray
E yeyeye ye ooh
Aaaah aaah Ayee
I've been doing everything on my own
For a longtime
I don dey find money around town
I pray man no go fall down
I pray, pray, pray, pray…
I don dey do many things on my own
Make nobody come here come dey bother me
If e no be money
No dey bother me...
Jah
Make you take your blood take cover me
Make I no go sleep, death conna me
Too much enemy wey dey follow me
Follow me eee…
Jah
Make you take your blood take cover me
Make I no go sleep, death conna me
Too much enemy wey dey follow me
I know the day keep running
And the night keep coming
Amma get this money no dulling
Taking every pieces in form
See I dey do everything on my own
I'm alone
On the road
Dem dey see am as I dey go
Dem dey play my song
Dem dey play am on a row
Wen dey hear me for their home
One day I go blow ooh ooo
Me I dey for here so
Mama dey pray for me
My son
She dey go on her knees till by 4
And she dey call her children for pray
In her soul ooo
Jah
Make you take your cloth take cover me
Make I no go sleep, death conna me
Too much enemy wey dey follow me
Follow me eee…
Jah
Make you take your blood take cover me
Make I no go sleep, death conna me
Too much enemy wey dey follow me
I dey my own jeje ooh
Ye, ye, ye ye ye, ye
I dey my own jeje
Dem tell me say James die for motor
Who be James
Na my neighbor oko
Small enjoyment e no come back oko
Wetin I buy nor go kill me
Wetin I say make I enjoy
Make dem free me…
As I dey grind God dey see me
Wen owu dey blow nobody feed me
Jah
Make you take your cloth take cover me
Make I no go sleep, death conna me
Too much enemy wey dey follow me
Follow me eee…
Jah
Make you take your blood take cover me
Make I no go sleep, death conna me
Too much enemy wey dey follow me
Make you take your cloth take cover me
Make I no go sleep, death conna me
Too much enemy wey dey follow me
Follow me eee…

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Benard Esiri

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cover me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cover me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8861229/Benzy%21/Cover+me>.

    Missing lyrics by Benzy!?

    Know any other songs by Benzy!? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Rivers of Babylon" is a hit song sung by which outstanding musical group?
    A Chilly
    B ABBA
    C Boney M.
    D Bee Gees

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Benzy! tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Cover me

    »