OGA ADE

SAMARAS X STARKIZ

0 fans

SAMARAS X STARKIZ


3:06
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hahaah
You want this,you want that
Ehn... you no won work
You suppose buy gun na
Make you go central bank
You know as e dey go
Samsong for the speaker
By the way, you know how I feel like
(You want skrrr,you want to kpakpakpa) oya na
Kilode Oga Ade
Awon tie n shishe,e wo lon sere
Enter the lane,kole rowo rale
Korowo Shaye

Oga Ade (Oga ade)
Awon tie n shishe,e wo lon sere
Cuz if you go broke
Nobody go show love, Ko Kan aye
Enter the lane, kolerowo Shaye
Korowo rale, kofori pipe Jaye
Oga Ade
You want to do dorime
But on gbe single room Lorile
Ofera Vsop
Momsi e n kiri ogi
E wo no n claim Lekki boy
E wo to mo bi to tin bor
You Kon dey live fake life  
Oyawo lati sokoloan to fii n ball

How many times will dey tell You this country is not for you (for you)
You want to chill, you want to flex, you want to fly balloon (balloon)
You no geh sub, you want to bomb, you want to do yahoo (yahoo)
Dem still do sub for you o n wo tiktok, o n wo kagaroo (garoo)
You want to skrrrrrrraah you want to kpakpakpa
You no won grind,you want the cash, you want it papapa
You want to shut down club ko ma dun gbagbagba
You want to carry lekki slim babes pelu awon omo rapata
Oga Ade,toye ko make funds kole gba Ade
Stack the funds up cuz of bad days
Ojo tojo Maro, ti o ni si umbrella
Ojo tokun makun,tio ni abela
Cuz of fake life, you don lose helpers
Dem be dey think say you better pass dem
Oro e dabi Oro talika to shakor si nepa
Ashey werey o rowo ra epo sinu Gen
Kiwala n fani fari
Tile bati shu, atoro Garri
Dem dey cloth you on a low-key
Koni motor but Everytime lo ma n roll key

I go like make I wear Gucci Prada
Cuz I no like make I dey jump okada
You no won work
You won dey chop
Monkey dey work
Baboon dey chop
You won dey gbomo meji ninu club
Hennessy wole, you order ciroc
Funmi nigbo pelu loudi mi
Open the door abo madi ni
You want to shaye
You want to ballu
Shishi no dey
Kilode Oga Ade
Awon tie n shishe, e wo lon sere
Enter the lane, kole rowo rale
Korowo Shaye
Oga Ade (Oga ade)
Awon tie n shishe, e wo lon sere
Cuz if you go broke
Nobody go show love, Ko Kan aye
Enter the lane,kolerowo Shaye
Korowo rale, kofori pipe Jaye
Oga Ade

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: ADEYANJU ADENIRAN, AYOMIDE LAWSON, OPEYEMI OSUNWALE, YUSUF ALAO

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the OGA ADE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "OGA ADE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8861517/SAMARAS+X+STARKIZ/OGA+ADE>.

    Missing lyrics by SAMARAS X STARKIZ?

    Know any other songs by SAMARAS X STARKIZ? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    LP are the initials of the American signer _________?
    A Laura Pergolizzi
    B Lara Paccioretti
    C Lynn Pugliesi
    D Linda Pellegrini

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SAMARAS X STARKIZ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!