Talk and Do

KrissKillz

0 fans

KrissKillz


3:09

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I know wetin better for me
I no deh chase palava only after money
If you slim or you fat dem go talk ogbeni
Na my mess why you come deh hold your belly
Enough of the yarn omoh talk and do
I no fit deh for your cock and bull story oo
Nnahukwa as I move
Plenty I go yarn but plenty deh my belle o
I was young had I known
I for follow my matter jeje forget story o
But it's not late oh no o
Cos in the school of life na till you die dem go graduate you
Pressure out here
I don't know why I care
Twisted in my head
These voices that I hear
So mana keep on keeping on
Mana keep on keeping on
It won't be long
Enough of the yarn omoh talk and do
I no fit deh for your cock and bull story oo
Nnahukwa as I move
Plenty I go yarn but plenty deh my belle o
I was young had I known
I for follow my matter jeje forget story o
But it's not late oh no o
Cos in the school of life na till you die dem go graduate you
Na only me fit to ginger me of course
If I ever f*ck up I go bear the loss
Cos nobody dey to carry my cross
No sis no bros ehen
Love yourself then love them later
Even papa God talk say there's nothing greater
You got all you need
Just look within
Enough of the yarn omoh talk and do
I no fit deh for your cock and bull story oo
Nnahukwa as I move
Plenty I go yarn but plenty deh my belle o
I was young had I known
I for follow my matter jeje forget story o
But it's not late oh no o
Cos in the school of life na till you die dem go graduate you

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Christopher Dankyes

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Talk and Do Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Talk and Do Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8862311/KrissKillz/Talk+and+Do>.

    Missing lyrics by KrissKillz?

    Know any other songs by KrissKillz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    John Legend's hit "All Of Me" was inspired by his _________.
    A Fiancée
    B Wife
    C Mother
    D Sister

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    KrissKillz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!