Zero Yawa

Q.Lan

0 fans

Q.Lan


2:34

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Iye eh eh
Ah Q.lan oh o
Say
Our mind set
No fit be the same
It could be honor to me
But for you e fit be shame
Face my fears
I go take all the blame
Shebi na this same life
Why e kon be Like game
Anyhow e be bro e no matter
Me go find my kaluba ni koyapa
Pray for grace
From Holy father
Wey Go last longer
With zero yawa
Eh o aye o ah ah aye o eh
Lift me up baba famigoke
Shine my light
Konma pemilote
Make e be like film
Konmawomiloke

Say zero yawa
Me know say very soon dem go
Start to dey holla my name
Zero yawa
Wetin i gain
If i no get this money and fame
Zero yawa
Holy by name
And e dey guide me
Through my ways
With zero yawa o
Zero yawa
Peace Of mind
with zero yawa
Anyhow e be bro e no matter
Me go find my kaluba ni koyapa
E no easy but e no matter
Me go find my way
With zero yawa
Anyhow e be bro e no matter
Me go find my kaluba ni koyapa
E no easy but e no matter
Me go find my way
With zero yawa
Ah eh say
What i want me I sacrificed
Sorrows and pain gone
Me i certified
Gods grace for my life
Me i cant deny
Shebi u see me abi
U no identify
Opportunities comes but once
So u will see no more
Shey for the street
Wey be say no love
Being through shit
So me fear no more
Mio phor fenibody
Shebi i get God

Early wey me wake
Moti gbadura me go pray
For grace find my kaluba
Aye nika brother ma mura
If e soft for there tete majuba
E for too soft if i bolanle
Real trench kid me na runaway
Feel helpless so i find my way
Cause i gat survive
See another day
Anyhow e be bro e no matter
Me go find my kaluba ni koyapa
Pray for grace from
Holy father wey
Go last longer
With zero yawa
Eh o aye o ah ah aye o eh
Lift me up baba famigoke
Shine my light
Konma pemilote
Make e be like film
Konmawomiloke
Say zero yawa o
Zero yawa
Peace of mind
With zero yawa o
Zero yawa o zero yawa
Ah e ah e ah eh eh o
Q.Lan o o
Vibe boy

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: OLANASE AYOBAMI

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Zero Yawa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Zero Yawa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8869619/Q.Lan/Zero+Yawa>.

    Missing lyrics by Q.Lan?

    Know any other songs by Q.Lan? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Fanny", the Bee Gees sing "Be tender with my _____, you know how easy it is to break it"
    A Love
    B Hand
    C Glass
    D Heart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Q.Lan tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!