Suffer Suffer

Afeezee

0 fans

Afeezee


 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Suffer, eno dey tire you ni?

You dey suffer and still no get sense join ni?

Your power, is it worth some bread crumbs ni?

10k now, will you spend it for 4 years ni?


Dem dey talk say make you wise
You know wise

Dem dey talk say make you smart
You know smart

Dem they talk say make you fight
You no fight

Dem they talk say make you
do things wet go help your future


Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Head

You be
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Head


Maga na the thing wey you be

Enjoy now, suffer eternity

You wan flex hard but no want put work in it

No complain You deserve what you see



Dem dey talk say make you wise
You know wise

Dem dey talk say make you smart
You know smart

Dem they talk say make you fight
You no fight

Dem they talk say make you
do things wet go help your future


Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Head

You be
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Head


You go suffer
(Suffer)
Like criminal
(Criminal)
Them go nack you
(Nack you)
And e go enter

You go suffer
(Suffer)
If you sit down
(Idle)
E go better
(better)
If you get sense


Dem dey talk say make you wise
You know wise

Dem dey talk say make you smart
You know smart

Dem they talk say make you fight
You no fight

Dem they talk say make you
do things wet go help your future


Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Head

You be
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Head

You be
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Head


Suffer 
E no dey tire you ni?

You dey suffer
And still no get sense join ni

Your power
Is it worth some bread crumbs ni?

10k now
Will you spend it in 4 years ni?


Dem dey talk say make you wise
You know wise

Dem dey talk say make you smart
You know smart

Dem they talk say make you fight
You no fight

Dem they talk say make you
do things wet go help your future

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Afeez Olagunju

Lyrics © Afeezee

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Suffer Suffer Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Suffer Suffer Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8880992/Afeezee/Suffer+Suffer>.

    Missing lyrics by Afeezee?

    Know any other songs by Afeezee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "So come on, come on, do the ________ with me"
    A Self-Promotion
    B Locomotion
    C Misdevotion
    D Countermotion

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Afeezee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!