Painful Sweet
TempoXL
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
E dey pain you, no yes no yes E dey pain you, no yes no yes Sorry oo, sorry oo Sorry oo, sorry oo E dey sweet you, yes yes yes no E dey sweet you, yes yes yes no Thank you, thank you Thank you, thank you Na you say make I come now And I don come Make you show me ways and how You come dey form You come dey form How e dey do you now How e dey do you now Omo I bow Omo I bow E dey pain you, no yes no yes E dey pain you, no yes no yes Sorry oo, sorry oo Sorry oo, sorry oo E dey sweet you, yes yes yes no E dey sweet you, yes yes yes no Thank you, thank you Thank you, thank you I say make I hold you here You say no be for there Make you stay one place Make you stay one place You dey waka like craze You dey waka like craze Wetin man pikin go do I taya for you I taya for you oo E dey pain you, no yes no yes E dey pain you, no yes no yes Sorry oo, sorry oo Sorry oo, sorry oo E dey sweet you, yes yes yes no E dey sweet you, yes yes yes no Thank you, thank you Thank you, thank you If I catch you for corner You go know say I no normal I go plant seeds like a farmer You never see anything at all I go show you sweet pepper You know say khaki no be leather E dey pain you, no yes no yes E dey pain you, no yes no yes Sorry oo, sorry oo Sorry oo, sorry oo E dey sweet you, yes yes yes no E dey sweet you, yes yes yes no Thank you, thank you Thank you, thank you E dey pain me E dey sweet me It's painful sweet E dey pain, e dey sweet I love it, I hate it I don't know again E dey sweet dey pain Oh oo, Oh oo E dey pain you, no yes no yes E dey pain you, no yes no yes Sorry oo, sorry oo Sorry oo, sorry oo E dey sweet you, yes yes yes no E dey sweet you, yes yes yes no Thank you, thank you Thank you, thank you
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Painful Sweet Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8960451/TempoXL/Painful+Sweet>.
Discuss the Painful Sweet Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In