For Real

Og Sammy

0 fans

Og Sammy


2:59

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah
Now we yarn on the beat
Dem know say
Surely gon shine nothing go fit stop us
Brothers from the south steady elevating
And when they listening dem go feel this for real
For real
For real
Dem go feel us for real
For real
For real
Just the other day
Got a message from a brother in Accra
Telle me he really digs the way
I dey rep my grind
Say make I tell am
Some of the secrets
I tell am nothing so special here
We just dey do the normal
And dey look up to God
Money enter we go celebrate
Money no enter we dey steady bake
Everyday we steady up our game
Make hay make hay
Because
My guy when it rains
Dem no go tell you first
Your mind go dey
Matters arising
No go dey regret all the time spent
Cos many things las las here na mindset
Nobody gat life figured out o
We all just dey live and learn
No go dey think too much
About the stress here
That's why I just dey flow dey go
I seek emancipation
Total freedom here
I just say my piece
Anything wey go disturb my peace
I no wan involve please
Curiousity from small pikin
From kg three we just wan be free
Then to primary six
Understood the thing
Was already a G
Before ssce to university
All to mold a G
Only to realise
I was my biggest critic
So I been tryna make up
For the loss time
Stay laser focus on the grind
Everyday we gat to figure out
What to do we no fit just dey look
Tryna make up
For the loss time
Stay laser focus on the grind
Everyday we gat to figure out
What to do we no fit just dey look

 Struggling with For Real? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Oghenegweke Enaimoni

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the For Real Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "For Real Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8964371/Og+Sammy/For+Real>.

    Missing lyrics by Og Sammy?

    Know any other songs by Og Sammy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper married reality TV star Kim Kardashian in 2014?
    A 50 Cents
    B Drake
    C Kanye West
    D Jay Z

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Og Sammy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    For Real

    »