WHO GO HELP NO GO STRESS

BABYFAZE

0 fans

BABYFAZE


3:00

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oya Spiritual oluwa babyfaze again ooo your boo dey here so
Who go help you omo no go stress u and them no go promise and fail
Who go help you Omo no go stress you and dem no go promise and fail
Aeeeeeye ahaaaha
Shey you remember those uncle when dem come home 
Dem go promise heaven and Earth Say Make you finish school 
Them go give you better job and after 
That make you do MSC do PHD at the end of the day 
OYO lowa o better believe in yourself make you no put hope on any man 
So you no go fall oooo oooo
Who go help you omo no go stress you and them no go promise and fail
Who Go help you Omo no go stress you and dem no go promise and fail
And as it is God no go shame God no go shame God 
No go shame us Amen Amen Amen God no go shame 
God no go shame God no go shame us Amen Amen Amen
Your family dey suffer you dey spray money ontop people 
Wey you no sabi ehhh
Your friend chat you for help Ooo you dey post am for social media why o
Fear who never get oo dice still dey roll oo Table go still turn 
Ooo person wey you help today fit be your helper too tomorrow

Who go help you omo no go stress you and them no go promise and fail
Who go help you Omo no go stress you and them no go promise and fail
As it is God no go shame God no go shame God no go shame us Amen Amen Amen
God no go shame God no go shame God no go shame us Amen Amen Amen
A yoo a yoo a yoo e no go shame us amen amen amen
God dey answer me he go answer you too Amen Amen Amen
Person Wey go help you no go tell you to come tomorrow in go do am instanter

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Bello Olaitan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WHO GO HELP NO GO STRESS Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WHO GO HELP NO GO STRESS Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8965570/BABYFAZE/WHO+GO+HELP+NO+GO+STRESS>.

    Missing lyrics by BABYFAZE?

    Know any other songs by BABYFAZE? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rock band wrote the song ‘Grantchester Meadows’?
    A Dire Straits
    B Deep Purple
    C Pink Floyd
    D The Doors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    BABYFAZE tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!