Zero Fugazy

Natti Aceboi

0 fans

Natti Aceboi


2:49
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Natti Aceboi to bad ooo
Omo na sbbg oo

As we don get the money
The girls don dey gum body
Zero fugazi
Zero fugazi

For the ghetto wey me dey
Boys no dey play
Boys no dey rest
Boys no dey sleep
No holiday
Mama dey wait
So me I dey pray for the pay day
For the ghetto wey me dey
Girls dem dey vex
Nevertheless
If you loose guard
You go collect
As we dey flex
We dey invest
Unto the next

Moni talo lomo oh
Talo lomo oh
Talo lomo oh
With the biggie bum bum
Biggie bum bum
Biggie bum bum
Moni talo lomo oh
Talo lomo oh
Talo lomo oh
With the biggie bum bum
Biggie bum bum
Biggie bum bum

As we don get the money
The gals don dey gum body
Zero fugazi
Zero fugazi
As we don get the money
The gals don dey cum body
Zero fugazi
Zero fugazi

Ori lo yomi
Won fe kami
Sha mi Why me
Ori Iyami Denying
Plenty fake love
Back stabbing
Ori lo yomi
Won fe kami
Sha mi Why me
Ori Iyami Denying
Plenty fake love

Moni talo lomo oh
Talo lomo oh
Talo lomo oh
With the biggie bum bum
Biggie bum bum
Biggie bum bum
Moni talo lomo oh
Talo lomo oh
Talo lomo oh
With the biggie bum bum
Biggie bum bum
Biggie bum bum

As we don get the money
The gals don dey gum body
Zero fugazi
Zero fugazi
As we don get the money
The gals don dey gum body
Zero fugazi
Zero fugazi
As we don get the money
The gals don dey gum body
Zero fugazi
Zero fugazi
As we don get the money
The gals don dey gum body
Zero fugazi
Zero fugazi

Natti Aceboi to bad ooo
Omo na sbbg oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Arome Abuh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Zero Fugazy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Zero Fugazy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8965616/Natti+Aceboi/Zero+Fugazy>.

    Missing lyrics by Natti Aceboi?

    Know any other songs by Natti Aceboi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Scaramouche, Scaramouche, can you do the fandango…"
    A Foo Fighters – Times Like These
    B Natasha Bedingfield - Unwritten
    C Queen - Bohemian Rhapsody
    D The Beach Boys - I Get Around

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Natti Aceboi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!