Medusa (Your Baby)

Viju Boi

0 fans

Viju Boi


2:54

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ma babe ur baby is ma babe (ginger)tonight oh
Ma babe (vibrator ) ur baby is ma babe
Ma babe ur baby is ma babe tonight iyoo
Ma babe ur baby is ma babe tonight

Medus won give me head for pool side
Medus dusa
She like the way I dey do the makusa
Makusa kusa
Omo tena bring your body kulosa
Baby bend it over
Open and close it oouhwaa
Mmh

I say Pray say ma eye no go see your baby ooh
Ahhhh mmmh
Omo pray say my eye no go sight your shawty o ahhh ehhiii
Omo pray say my eye no go see ur baby oh
Ahhh
Omo if we see your shawty na colobi colobi oh
Ahhhh

Carry her go one corner mmh
We go shaa kerewaa kerewaa
Ahhh
We go do kerewa kerewa
Ahhh
We go gwangere gwan gere wa
Ahhh

We go Carry ah go one corner ahhh
We go do kerewa kerewa  ahh
We go shaa kerewaa kerewaa
Ahhh
We go gwangere gwan gere waa

Ehhh ma ri ma ri ma Losa
Bring your body kulosa
Don't go far ri  fa ri fa rosa
Make that body murder
Won murder Me oo

I body o ti bad iyoo
(Badddt)
I body o ti set on fire
(Set ti awon )
Ma body too dey scratch iyoo
(Ahh yayah ah yahhh )
I go put person babe on trial
Mmh
These day I won some of these girls
And some of these girls wants me too
Just pray say I no won your girlfriend
And your girl don't want me too

I say Pray say ma eye no go see your baby ooh
Ahhhh
(Ahyii ahyii ahhh)
Omo pray say my eye no go sight your shawty o ahhh
(Just pray just pray ahh haa )
Omo pray say my eye no go see ur baby oh
Ahhh
Omo if we see your shawty na colobi colobi oh
Ahhhh

Carry her go one corner mmh
We go shaa kerewaa kerewaa
Ahhh
We go do kerewa kerewa
Ahhh
We go gwangere gwan gere wa
Ahhh

We go Carry ah go one corner ahhh
We go do kerewa kerewa ahhh
We go shaa kerewaa kerewaa
Ahhh
We go gwangere gwan gere waa

Dear lord I'm finding hard to find girls
Wey no dey find me attractive oo
I dey see girls with different bakasi
Different characteristics ooh
Mmmh mmh Oh lord please save me
Mmmh mmh save me lord aahhh ahi

Pray say ma eye no go see your baby ooh
Pray say ma eye no go sight your shawty oo
Ahh (come chop banana)
Pray say ma eye no go see your baby oo
(Oh mama uhhh ma)
If ah see your shawty na columbi colobi oo
Ahh (come choppiii mhmumumu)
Carry her go one corner ahh
Wa Kerewa kerewa ahh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Kingsley Egbogu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Medusa (Your Baby) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Medusa (Your Baby) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8968790/Viju+Boi/Medusa+%28Your+Baby%29>.

    Missing lyrics by Viju Boi?

    Know any other songs by Viju Boi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "But you know that when the truth is told; That you can get what you want; Or you can just get ______."
    A bold
    B bored
    C old
    D bald

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Viju Boi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!