Enemies

Oriz Mayana

0 fans

Oriz Mayana


2:42

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Chant!
Enemies
Man gat a lot of enemies
Wey dem dey try to hinder me
Wey dem no wan see the likkle man go far
Enemies
Man gat a lot of enemies
Wey dem dey try to hinder me
Wey just wan see the likkle man Dey Down
Holly fire
Steady dey help me burn dem
All the mammy water
All the ogbanje
Holly fire
Steady dey help me burn dem
All the mammy water
All the ogbanje
Pastor Pastor I need your prayer
So many things dey my life wey need devine Power
I dey try for myself make I no go dey beg from my friends
I dey work all night long make I get something to call my own
But this people dem no wan let me go o
This people dem television my matter
Abeg pray pray for me
Make e answer by fire make dem burn
Make dem comot for my life (Make dem burn o)
So I go fit live my life (Make dem burn o)
Anything I put my hand (Make dem burn o)
Make e go fit come alive (Make dem burn o)
Make dem comot for my life (Make dem burn o)
So I go fit live my life (Make dem burn o)
Anything I put my hand (Make dem burn o)
Make e go fit come alive
Holy fire
Steady dey help me burn dem
All the Mammy water
All the ogbanje gbanje
Enemies
Man gat a lot of enemies
Wey dem dey try to hinder me
Wey dem no wan see the likkle man go far
Mom's Prayer!
Let's take to church
Holly fire
Steady help me burn dem
All the mammy water
All the ogbanje
Holly fire
Steady help me burn dem
All the mammy water
All the ogbanje

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Oriyomi Ikuedowo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Enemies Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Enemies Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8975997/Oriz+Mayana/Enemies>.

    Missing lyrics by Oriz Mayana?

    Know any other songs by Oriz Mayana? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In Luis Fonsi’s international hit song what does ‘Despacito’ mean?
    A Rapidly
    B Slowly
    C Generously
    D Carefully

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oriz Mayana tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!