My Life

T.I BLAZE

0 fans

T.I BLAZE


2:12
#1

 Struggling with My Life? Become a better singer in 30 days with these videos!

Enter

Oh
Oh no, no, no, no, no

Nobody want to know us e dey be, but they are judgemental
Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father
Aye yi gan kope meji, omo, shey you remember?
Make no body pressure me, got highness in my liver

Shebi na my life
I can't command, kill myself, oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven (Oh, oh)
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so

I can't command, kill myself, oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so

No go dey 'callin my cellular
Dem talk, say life's not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send, oh
If e no be money, koya wa'bigba

Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come
Tatata, one time, you don't come
Once you done, you no get chance to come again

No go dey call my cellular
Dem talk, say life's not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send, oh
If e no be money, koya wa'bigba

Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come (come oh)
Tatata, one time, you don cum (cum oo)
Once you done, you no get chance to come again

Shebi na my life (Shebi na my life)
I can't command, kill myself, oh (I can't command, kill myself, oh)
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven (Oh, oh)
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so

(I can't command, kill myself)
(Omo, I go j'aye-j'aye tire)
(Ma m'oti 'till I forget myself)
(Omo, na seven to seven)
(Seven to seven)
(You no fit know the level wey I dey so)

 Struggling with My Life? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: OLANREWAJU ADEYEMI, TIMILEYIN AKINTUNDE

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Life Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9101425/T.I+BLAZE/My+Life>.

    Missing lyrics by T.I BLAZE?

    Know any other songs by T.I BLAZE? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A Blood Sweat & Tears
    B George Micheals
    C The Doors
    D Grace Jones

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    T.I BLAZE tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!