Hustling & Balling
Kenny Wonder
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Aeou Yeah Yaro Everybody looking nice All my people want to Turnup Shine your eyes to roll the dice Double six O boy na jackpot She like to Doh Dee Doh Dee Dah She get the water wey dey fill up Make I drink from your Uu ohuu And you know what I'ma do you Whether na white Whether na black No situation way we no dey ball Omo dey yi sha ma she suru Omode ye ma je kin shubu Weather na big Weather na small No condition wey we no dey ball Omo de yi sha ma she suru Omo dey yi Fimisile kin Jayie mi o Yeah Mon jayie mi o Efimisile kin shaiye mi o Yeah Mon jayie mi o Jaiye mi o Yeah yeah Skata Skata Mamacita eh One time she dey burst my dada dada Tell me waka waka Oh, my fada fada Eh Mamacita Pongolo skama kata ka Eh Kaya ma ta ka ta ka Bust my Dada Why are they asking me say wetin be the source of this my wealth When you no know all the time wey me I dey busy dig my well Monday to Sunday me I dey knack Ka Kam I no come to shere Ki won lo bere Uh wee Weather na Bluee Weather na jazz Weather na afro juju or na Rap And if you want some RNB I can give you, you know as e dey be Enter Paris Fly overseas Next tomorrow we go shut down Madrid Then to UK to eat some food Straight to Ghana you know as I dey do Mon Jaiye mi o Mon jayie mi o Efimisile kin shaiye mi o Yeah Say, Mon jayie mi o Jaiye mi o Yeah yeah Skata Skata Mamacita Eh One time she dey burst my Dada dada Tell me waka waka Oh my fada fada Eh Mamacita Pongolo skama kata ka Eh Kaya ma ta ka ta ka Bust my Dada Djembe drum interlude Kenny Wonder lele
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hustling & Balling Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9111239/Kenny+Wonder/Hustling+%26+Balling>.
Discuss the Hustling & Balling Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In