Calculate
Shaypee Onatty
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Onatty! Shaypee baby Educated Thug lomono Them man say this Them man say that Ko k'on awon temi we Dey ginger We Dey smoke gbana We Dey smoke pholy Omo university, Omo poly Yeh! You Sha know say no time Ka ma cruise nunu Benz ti a ba b'ota Owo, lo somi di eni wa Dolla All this girls them man come Won fe yo'fa Sebi money ni oh Owo ni oh E je kin lowo e'sanu mummy mi o Orimi jor oh, ma lo repeti Eyin agba oh, kin ma se b'ebe ti Because for the street wey we dey Nobody Dey Many things too dey sup Some kind hustle Dey Dey Wey no Dey pay Wey be say yawa go burst Ko to d'ipe o lowo o ni Lati calculate Sebi nha God blessings ma lo s'afarawe Shay you see the icon e ma lo underrate oh Me hating on no man, i just Dey concentrate Somebody Omode anon di somebody O ti kole o di somebody Oti r'oko o di somebody ohhhhh I say Somebody Omode anon di somebody O ti kole o di somebody Oti r'ale o di somebody oh ohh Them Dey pray for blessing Wey dey pray for blessings Pray for grace padi pray for grace Talk to God you know favor Dey Owo jay z, Elo l'ambode Make you buy Bugatti Make I buy Ferrari Everyday I Dey pray for mercy Kin do Oloso n'nu private jet If you believe I say life go set Mo ma lowo Mo ma gbera O ma lowo Iwo n'on ma gbera Mo ma cash out Mo ma japa se Tin ba n'owo E ma gbo pa se No lele, ko s'oro mon Owo no koko mi de fe yo'bon Emi le le ri, E le r'ayonmon mi oh Oluwa lo Yan eyi monmi oh Ko to d'ipe o lowo o ni Lati calculate Sebi nha God blessings ma lo s'afarawe Shay you see the icon e ma lo underrate oh Me hating on no man, i just Dey concentrate Somebody Omode anon di somebody O ti kole o di somebody Oti r'oko o di somebody ohhhhh I say Somebody Omode anon di somebody O ti kole o di somebody Oti ral I e o di somebody oh ohh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Calculate Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9121433/Shaypee+Onatty/Calculate>.
Discuss the Calculate Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In