Shakomo [Freestyle]

Spillz, Mus

0 fans

Mus


2:25
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Everything o
No no
Na na na na

I been dey know
No be say na 2019 wey I start to dey sing
all my song like a discoriscococo discoriscoscosco

Sit down wey I sit down wey
I talk say make I write this song
And all the ladies dem ah like this song
The guys dem ah vibe this song
The boys dem ah vibe this song and vibe this song

But that thing wey I just dey hear this beat wey I no know
Wey I no know I just dey sing my song I'm flowing oooo
I try to let them know say baby girl na Mussy Ginger
Mussy Ginger and I vibe the party oh no
I vibe the party oh

So i tell them to ba ti gbese to ba timo
To ba ti ginger to ba ti so
To ba ti gbon gbon gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon

Baby girl I want to know I want
To see that thing wey you want to wear
I want to buy that thing make
I make sure that you dey want to want to wear

Oya ye ma shakomo ye ma shakomo
O fe ki tramadol  omo gbagbe motilo
O fe je kin somersault o fe je kin somersault
Ani ye ma shakomo ye ma shakomo
O fe Jen kin somersault  omo gbagb motilo
O fe je kin somersault  fe je kin somersault

No be  say na mouth omo
No be say na Jazz
Them dey look for calabash
They be hating from afar

Them know say we dey bang o
But no be say I wan force this musically thing
This one omo mhen na just reality
But at the end everything na still vanity

Naim make I just dey want to freestyle
Number 1 number 1 no other
Realest one omo no bother
My music travel no visa

Real shit  no visa
Where you wan go let me know
This your mango, imma eat it now
And you know how I get
What's happening let's go

No be say na 2019 wey I start to sing
All the people come dey feel my shit
I drop them soft
I give the  banger
Aduke faji she want my number
If she call me
Imma drop it from the zanga
Till I'm on your playlist you know I Neva stop oh yeah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Mussy Ginger

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shakomo [Freestyle] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shakomo [Freestyle] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9130915/Mus/Shakomo+%5BFreestyle%5D>.

    Missing lyrics by Mus?

    Know any other songs by Mus? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nirvana's Kurt Cobain: "When I heard the ____ for the first time, I connected with that band so heavily; I should have been in that band - or at least in a ____ cover band."
    A Clash
    B Sex Pistols
    C Pixies
    D Beatles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mus tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!