Sinner (feat. Lamey)

Shy sounds

0 fans

Shy sounds


2:49

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Na na
Ah ah!
(Big shy)
Ye!
(Hmm hmm)
Ah ah!
Ah ah
Yea!
Je kin fun e loni slow and steady
Take it on a lowkey
Omo je ka lo le ko wa lo shere fun daddy
This my money plenty and your body juicy
Come to my room to get the key to my Bentley
See your body heave wetin you carry plenty
Girl I no go mind if you fit to chop my money
Make I be your daddy, make you be my baby
Come to my place omo make I show you something
Baby get liver, sniffing cocaina
Abi marijuana, you dey make me shiver
See your body get liver, be my own Rihana
Or my Angelina
(Yeah)
I say make I be your bigger nigah
Be my big girlie na, you dey make me shiver
You dey give me liver, baby say she get nigah
Be my own Rihana, or my Angelina
(Yeah)
I say "Sinner"
(Brother)
Shorty just dey sniff cocaina
(Brother)
High like I take marijuana
(Brother)
This your body be dey make me shiver
(Yeah)
I say make I be your bigger nigah
(Brother)
Shey you go fit be my big girlie na?
(Brother)
Na only you wey dey make me shiver
(Brother)
Omo make you be my own Rihana
(Yeah)
Say
Slow and steady, lomo mi she dey whine am slow and steady
She dey drive me crazy, I dey call her baby
She dey call me baby
Shawty wanna be my Barbie
I no be Johnny yemi Alade
Anything you want I go pay
I go pay, I go pay, I go pay
(Woah woah)
Shebi na you go be na bae
(Whoa woah)
Emi lamey Lamey oshey
Yeah yeah!
Follow me go to my place
Yeah yeah!
Say!
Slow and steady
Omo mi she dey whine am slow and steady
She dey drive me crazy
(Oshey)
She dey call me baby
(Oshey)
I dey call her baby
Shawty wanna be my Barbie
I no be Johnny yemi Alade
Anything you want I go pay
(Oh yeah yeah)
I say!
Sinner (Brother)
Shawty just dey sniff cocaina
(Brother)
High me like I take marijuana
(Brother)
This your body be dey make shiver
I say make I be your bigger nigah
(Brother)
Shey you go fit be my big girlie na?
(Brother)
Na only you wey dey make me shiver
(Brother)
Omo make you be own Rihanna
O Shey
Lamey Lamey O'Shey
Yea yea yea yeah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Adetoye Uthman, Somoye Stephen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sinner (feat. Lamey) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sinner (feat. Lamey) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9142762/Shy+sounds/Sinner+%28feat.+Lamey%29>.

    Missing lyrics by Shy sounds?

    Know any other songs by Shy sounds? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "So come on, come on, do the ________ with me"
    A Misdevotion
    B Countermotion
    C Locomotion
    D Self-Promotion

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shy sounds tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!