Enough (feat. Jomanie)
Oshara
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Oh le mma mma mma Oshara There are days When I wake up And I no too dey feel say I fine Not to talk say I slay These are days When I think I'm not tall enough dark enough And I no get money enough Wetin dey play for my head o Mirror mirror on the wall o No be you go tell me how to feel o You no go determine my mood o Emi lomo tan wi omo tan so Nobody fit be like me o The standard of beauty Melanin I fine finish yah Baby girl you pretty enough enough You're a beauty enough enough Nobody ever told you enough enough What you got is more than enough More than enough Baby girl you're pretty enough enough You're a beauty enough enough Nobody ever told you enough enough Whatchu got is more than enough More than enough I'm enough I'm a giant I'm a genius I'm a freaking superstar Who go love me go love me the way that I be See me for me see the good side o' me Then help me to be the best version of me I be asset no be liability Hey! No lele If you no dey feel me no werey Me sef no dey feel you anyway Ki lo fe shey Shehun ti o fe shey shehun ti o fe shey Na only blind man no no say Me I'm gifted enough enough Sola you be fine boy enough enough Be like say dem no dey tell you enough enough Whatchu got is more than enough More than enough Ehn me I'm handsome enough enough Olusola you be fine boy enough enough Be like say dem no dey tell you enough enough What you got is more than enough enough Oh yeah yeah Oh yeah yeah You too fine o You too fine o
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Enough (feat. Jomanie) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9152875/Oshara/Enough+%28feat.+Jomanie%29>.
Discuss the Enough (feat. Jomanie) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In