L.A.C

Oshara

0 fans

Oshara

Sola Shittu (born 4 November 1986) professionally known as Oshara is a Nigerian singer-songwriter and producer. Oshara emerged with his debut album Sent: The Commission (2011) and has released Ten of Me (2021) and Highness (2022). more »


2:46
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

LAC
Life after cum
Omo your eye go clear
Life after cum

Tonight
You see person wey dey enter your eyes
Omo be careful
karishika karishika
Make you no go do wetin you go regret
Omo you go regret
To ba je pe o fe fornicate
Gbesi aye e ma complicate
Destiny liquidate
Omoba shey you fi relate
Shey o fe fornicate
Kokoro ori e ko fumigate
Gbesi aye e ma lo waste
Omoba shey you fi relate

Ayaya ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya
Ayaya o ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya

Olohun a wa pelu yin
Shora f'obinrin o

I don learn from history
Say people no dey learn from history
Until dem land in misery
E dey blow my mind na mystery
Cos e no go mata how e dey do you now
Whether na you get the urge or na the urge get you
Samson go fall many men go kpain
But me I no go do I dey hol' my side
You wanna waste my time
Waste my life
Shave my dada
Pluck my eyes
Wetin dey after 6ex
Plenty pass seven
Which kain friend wanna see my end

So tan ba ni o sa ko sa sa
Tan ba ni o ja ko ja ja
Omo tan ba ni o wa ma lo wa
Tete ka tete ka
Omo na yawa na yawa ma lo
First thing na to dodge I dodge
Smart thing na to dull I dull look away
Wise thing na to run I run run o
The best thing na to fleeeeee

Ayaya ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya
Ayaya o ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya

LAC
Life after cum
Omo your eye go clear
Life after cum
LAC
Life after cum
Omo your eye go clear
There is a life after cum

Shey you know wetin you carry
Glory
So to fi ma marry
Keep it holy
Yeah you no fit by yourself you no fit
But Emi mimo go help you surely

O loo fe gbese
Oo fe fornicate but oo n pornicate
Same group ni gbogbo won wa lori WhatsApp

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Shittu Olusola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the L.A.C Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "L.A.C Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9152877/Oshara/L.A.C>.

    Missing lyrics by Oshara?

    Know any other songs by Oshara? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh, the misery -- everybody wants to be my _______"
    A destiny
    B melody
    C enemy
    D fantasy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oshara tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!