Focus

Chuvano

0 fans

Chuvano


2:47

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I Dey mind my business
Steady on the motion
Can't deny my success
(Call me Chuvano)

Focus
I Dey mind my business
(Woah Woah Woah)
Steady on the motion
(Spiritual)
That's why I Dey progress, progress

Too many matter Dey pon my mind
(On my mind)
Too many times I be feeling sad
Too many bad people on this side
But me I'm just a happy child

I decide
I choose happiness
I decline
All the bad energy
All the time
I Dey worry less
(Won't won't)
Won't let no baga
Trouble me

I fall three times, I rise up four
When I come, E be Armageddon
No bad man can see me fall
Coconut head I no Dey hear word
(Oh no no)

Day to day I dey struggle my way
Hustle and grind, like who chop crase
Dem talk say I Dey worry dem
Na talent and grace wey dey trouble them

Oh oh Oh my God
(Oh oh oh)
I cannot relent
I Dey strive for the best
Even though my background no set
(Oh oh)

Me I just Dey grind oh
To Make mama proud oh
The Grace overdose oh
Make the money overflow (Abeg)

2017 for Benin
When my matter, when my matter go viral
Popular wheelbarrow pusher
15 million
Handsum Records
(Did you know)

Blessings overloading
Grace is overdosing
Ain't Nobody stop me
Spiritual Murano

I Dey focus
(Ye ye ye ye)
I Dey mind my business
(Ye ye ye ye)
Steady on the motion
(Ye ye ye ye)
Can't deny my success
(I stand strong)

I Dey focus
I Dey mind my business
(One for the road oh)
Steady on the motion
(One for the road)
That's why I Dey progress, progress

Focus
(Oh na)
I Dey mind my business
(Oh na na na)
Steady on the motion
Can't deny my success
(No no, no oh oh)

Show me another brother bad like me
Show me another nigga dope like this
(Show me)
Never moved by the things I see
Zero sponsor, buh my fan base strong

I Dey brag with my talent and God
My IQ, my phone, fans and sub
Girlfriend wey dey show me love
And Yes oh my grace e gidi gan

I Dey focus
(Ah)
I Dey mind my business
Steady on the motion
Can't deny my success
(I stand strong)

I Dey focus
I Dey mind my business
(I Dey focus)
Steady on the motion
That's why I Dey progress, progress

Focus
I Dey mind my business
Steady on the motion
Can't deny my success

Twenty Two, Twenty Two

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chukwuneku Otuya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Focus Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Focus Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156410/Chuvano/Focus>.

    Missing lyrics by Chuvano?

    Know any other songs by Chuvano? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Focus

    792
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is “Maggie May” to Rod Stewart?
    A An ex girlfriend
    B His grade school crush
    C The woman who took his virginity
    D A prostitute

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chuvano tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!