FRIDAY 9
Banko
Struggling with FRIDAY 9? Become a better singer in 30 days with these videos!
Na na na Nana nana Na na na yeah e yeah yh Mean am well Mean am mean am mean am mean am well Mean am mean am well Mean am mean am mean am mean am well Look here me nuh tell you lies See this success takes sacrifice Hustle many days for many nights yh You no go dig if you no know the price Or would you sunmo make I tell you lies Like I ball die by every night Got bout five bad bitches on each side yh Hmmm for this side yh Well some people go pray like Jesus Dem fast for forty days and forty nights Still on still dem no dey see the light Hail my Jesus Cast all of your worries to the side Say my brother get back to the grind If I tell you how I feel Shey you promise to gimme your reasoning Painstaking as it seems here (as it seems here) Hey! get back on the grind Look here me nuh tell you lies See this success takes sacrifice Hustle many days for many nights Yh! You no go dig if you no know the price Or would you sunmo make I tell you lies Like I ball die by every night Got bout five bad bitches on each side yh Hmmm for this side yh If e get person wey no want my blessing E dey whine person, o lord of all mercies Make am waka waka waka yh yh Waka waka waka yh yh If e get person wey no want your blessing E dey whine, carry bad energy Make you waka waka waka yh yh Waka waka waka yh yh So I tell my mama pray for me Cause haters afi converse hate on me My team be winning by the streak See dem see it and dem know it But they all just say wanna hate pon it Shey you see say the journey no funny A little progress dem wan quench on it Dem no know when we steady working When we no sleeping Dem nuh even get the full loading Full loading Tell me your foundation What it is you stand pon Sty happy up and stay strong There's no limitation Tell me your foundation What it is you stand pon Sty happy up and stay strong No limitation nah nah
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"FRIDAY 9 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9172356/Banko/FRIDAY+9>.
Discuss the FRIDAY 9 Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In