Zumba (feat. Kid Givenchy)

BoyBerry

0 fans

BoyBerry


3:05
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

You remember that back in the days
All them people was hatin on broda
You remember that back in the days all
Them boys was stuck in the sapa
All these people they hatin they hatin
But money the matter
I wanna solve you
Like matimatis
You dey give me
The loveenjities
Whine it slowly
Whine it like this
Stole my heart and i fit call police
Show me love
Give me a kiss
Show me love and the things that i miss
Mmmmmmmm mmmmmmm mmmmm
I wanna zumba
Zumba oo (Zumba)
Carry you for head like oshuka
You be my cougar oo (Cougar)
I need a cougar (Cougar)
Zumba oo (Zumba)
I wanna zumba oo (Zumba)
Carry you for head like oshuka
Lick nwaa oo (Nwa)
Lick nwaa oo (Nwa)
I wanna zumba oo (Zumba)
Zumba oo (Zumba)
I wanna zumba oooo (Zumba)
I wanna zumba oooo (Zumba)
Carry you for head like osuka
Zumba oo (Zumba)
Make we dey cruise in my beamer
Zumba oo (Zumba)
Zumba ooo (Zumba)
Omalicha my Roma you my sugar
Come make we go chill, in my luma
Baby o, crusin… in my beamer
Give me love make I give you poly
Chemistry like symbiosis
Show me things wey dem never see
I'm a bad boy, but I be holy
I no be OG, but dem dey know me
Ask em niggrs, dem dey know me
I wanna zumba
Zumba oo (Zumba)
Carry you for like osuka
You be my cougar oo (Cougar)
I need a cougar oo (Cougar)
Zumba oo (Zumba)
I wanna zumba oo (Zumba)
Carry you for head like osuka
Lick nwa oo (Nwaa)
Lick nwa oo (Nwa)
I wanna zumba oo (Zumba)
Zumba oo (Zumba)
You remember that back in the days
All them people was hatin on broda
You remember that back in the days all
Them niggas was stuck in the sapa
All these people they hatin they hatin
But money the matter
I wanna solve you
Like matimatis
You dey give me
The loveenjities

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: OLALEKAN TAJUDEEN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Zumba (feat. Kid Givenchy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Zumba (feat. Kid Givenchy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9175602/BoyBerry/Zumba+%28feat.+Kid+Givenchy%29>.

    Missing lyrics by BoyBerry?

    Know any other songs by BoyBerry? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Money for nothin' and ________ for free."
    A chicks
    B drinks
    C rings
    D chips

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    BoyBerry tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!