Reality

sv cush

0 fans

sv cush


2:39
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

When i was younger
I wasn't born with a silver spoon
We are four brothers
Trying to prosper
Anybody wey dey wish us bad
Back to sender
You no go suffer
Everyday, i dey tell mama
Make she no bother
Nah why i go harder
Cause man need this raba
Uyee
Nobody got my back, i no go lie
I just dey live my life, the way i like
I no wan lose my mind, i no go lie
I no wan lose myself, i no go lie
Nobody got my back, i no go lie
I just dey live my life, the way i like
Nah why i pray to God, for peace of mind
I wan dey make money, as i dey grind
That same boy
Wey dey sabi for isokun
Wey e papa be dey drive taxi
Boy don dey make money, fresh and clean
That same boy
Wey dey sabi for isokun oh
Wey e papa be dey drive taxi
Boy don dey make money, fresh and clean
Married to the game, i can never give up
So me play me game right, so me don't flip off
Many people want me down, but me don't understand
They hating on the boy, when they know i'm gon shine
So many days we go dey no food
Everyday nah hustle brother man no sleep
That ghetto boy wanna be super star oh
Yeah, i've got to make mama proud
Nobody got my back, i no go lie
I just dey live my life, the way i like
I no wan lose my mind, i no go lie
I no wan lose myself, i no go lie
Nobody got my back, i no go lie
I just dey live my life, the way i like
Nah why i pray to God, for peace of mind
I wan dey make money, as i dey grind
That same boy
Wey dey sabi for isokun
Wey e papa be dey driver taxi
Boy don dey make money, fresh and clean
That same boy
Wey dey sabi for isokun oh
Wey e papa be dey drive taxi
Boy don dey make money, fresh and clean

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Stephen Osuji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Reality Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Reality Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9176232/sv+cush/Reality>.

    Missing lyrics by sv cush?

    Know any other songs by sv cush? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where was uncle Sam according to Hawkwind?
    A On the Moon
    B On Mars
    C On holiday
    D In his grave

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    sv cush tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Reality

    »