Update
Toby Shang
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Hello Make una give us update TobyShang the zaddy of hype. Money dey Lagos make una give us update (make una give us update) Money dey naija make una give us update Update, make una give us update Update, make una give us update Money dey Lagos where una dey see money Money dey no lie where una dey see money I see 10 bottles my nigga where una dey see money Congratulations my brother but where una dey see money Where una dey see money make una give us update Try to dey kaku fast brother make uno dey kaku late Where una dey see money u go do yansh u go do booby Won ni influencer ni, influencer ko bisexual ni. Hello Ladies and gentlemen they call me the best baby I need some updates I need to update the updated You know how we do it baby Update o Oooooooooyeah Oooooooooshii Money dey Lagos make una give us update Money dey naija make una give us update Update, make una give us update Update, make una give us update Money dey Lagos where una dey see money Money dey no lie where una dey see money I see 10 bottles my nigga where una dey see money Congratulations my brother but where una dey see money Money dey Dubai Make una give us update Money dey Cyprus Make una give us update Money dey SA make una give us update Money dey Kenya Make una give us update Money dey U.S Make una give us update Money dey UK Make una give us update Money dey Gambia even Ghana sef make una give us update ASAP.
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: ADEYEYE MICHEAL, IKECHUKWU NNAEMEKA
Lyrics © Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Update Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9468968/Toby+Shang/Update>.
Discuss the Update Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In