Balance
Zamorra
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Oh yeah yeah yeah E no balance at all (Ayoyoyo yoyoyo ayoyoyo yoyoyo) So many times I be asking myself some questions Like why some people go get why some people dey beg still o The truth is bitter and e dey cause hypertension So brother no need for stress You no go fit kill yourself Yh yh And e con dey be like say na only me Baba make your blessing start to follow me In everything I do make you cover me Pepper all my haters like aboniki Na you say make I relax o Say make I pray make I fast o Baba make I no go carry last o Cos the life e no balance o Some people looking for money Some wasting the money This life is so funny E NO BALANCE AT ALL Some people get head But dem no get cap This life is so funny E NO BALANCE AT ALL (Ayoyoyo yoyoyo ayoyoyo yoyoyo YOU SEE THIS LIFE E NO BALANCE AT ALL 2x Back inna the days dem dey bone When they see us coming them go go Carry okada Tori go slow Ke mi sha ti reach where I dey go Wetin my eyes don see ah Opelope Melody ah ah ah What will be will surely be ah ah I say make I talk am make you know And e con dey be like say na only me Baba make your blessing start to follow me In everything I do make you cover me Pepper all my haters like aboniki Na you say make I relax o Say make I pray make I fast o Baba make I no go carry last o Cos the life e no balance o Some people looking for money Some wasting the money This life is so funny E NO BALANCE AT ALL Some people get head But dem no get cap This life is so funny E NO BALANCE AT ALL (Ayoyoyo yoyoyo ayoyoyo yoyoyo YOU SEE THIS LIFE E NO BALANCE AT ALL 2x If you search you shall find Some can see some are blind Some are stupid and some are wise ( e no balance at all) Some are rich some are poor Some dey give some want more Some want peace and some want war Pree Ko balance
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Balance Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9859727/Zamorra/Balance>.
Discuss the Balance Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In