Trench Kid

Berryflex

0 fans

Berryflex


 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I know say I be trench kid 
But I wan make ham to the fullest
Baba shey'n gbomi 
Teba nikin duro moma wole
Cos only me fit to ginger me
Only me fit to tell me to work
Only me fit to ginger me
Only me fit to tell me do not 
Tori mama calling omoh no time to waste
Mo je shenking but I gat nothing to say
Wetin I fit go back home tell mama Dem say e dey my hand odinaka 
Me no fit go to school Tori sapa 
Boys no fit go to church on sabbath
All of the boys don believe on wire so make we kneel down pray to messiah
Nobody's running to make heaven we just wanna make this money by fire 
All of the boys don believe on wire so make we kneel down pray to messiah
Nobody's running to make heaven we just wanna make this money by fire
I say na money go kolobi me later and I swear to God say me go like ham oh
Mo hustle ki sapa Le Japa 
O lord answer me by fire oh
Is either money or nothing else
Owo wells Fargo gan ko reflect oh
I want to trabaye inside Benz
Kin garatan me I no like stress o

Wetin I fit go back home tell mama Dem say e dey my hand odinaka 
Me no fit go to school Tori sapa 
Boys no fit go to church on sabbath
All of the boys don believe on wire so make we kneel down pray to messiah
Nobody's running to make heaven we just wanna make this money by fire 
Oyo lowa if you can't roll out and chill with the big big boys of lasgidi Tori powa 
So me I run my kilometer ah ahh
Owo mi da 
So I dey bomb everyday like a soldier
Kin gbowo kin rale pa si peninsula
I won spend my money on diaaa 
Wetin I fit go back home tell mama Dem say e dey my hand odinaka 
Me no fit go to school Tori sapa 
Boys no fit go to church on sabbath
All of the boys don believe on wire so make we kneel down pray to messiah
Nobody's running to make heaven we just wanna make this money by fire

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Trench Kid Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Trench Kid Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9963621/Berryflex/Trench+Kid>.

    Missing lyrics by Berryflex?

    Know any other songs by Berryflex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    On the album "Diver Down", which song did Van Halen feature a cover of?
    A Ice Cream Man
    B You Really Got Me
    C A Apolitical Blues
    D (Oh) Pretty Woman

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Berryflex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!