Suffri

The Roots, Nneka

3 fans

The Roots

The Roots are an American Grammy Award-winning hip hop/neo soul band formed in 1987 by Tariq "Black Thought" Trotter and Ahmir "Questlove" Thompson in Philadelphia, Pennsylvania. They are known for a jazzy, eclectic approach to hip hop which includes live instrumentals.Malik B., Leonard "Hub" Hubbard, and Josh Abrams were added to the band, originally called The Square Roots. more »


Year:
2008
5:49
116 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake
All these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Bridge
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Nneka Lucia Egbuna, Farhad Samadzada

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Suffri Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Suffri Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/14991893/The+Roots/Suffri>.

    Missing lyrics by The Roots?

    Know any other songs by The Roots? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper is going ‘sicko-mode’?
    A Drake
    B Travis scott
    C Quavo
    D Kanye west

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss The Roots's

    Upcoming Events

    »
    The Roots tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!